Loading video...
Video Failed to Load
Davido freestyle Wizkid’s son freestyle
51 Comments

"I no know say, one dey I go hammer" Person wey em Godfather nah Dangote 😂😂😂

@ispeakdefi E Dey whine himself

😂😂

This is disrespect to bolu

I’m sorry

I no know say, one day I go reach the top 😂

@ispeakdefi 😂😂

Davido own be like say speaker don boss 😂😂

I no talk that one o

😂😂 no be me write ham oo

First frame dope gan..: he’s definitely getting Grammy with it

Real

Nobody is touching Obiyo when it’s comes to trap😂 Me I no carry am 😂I put barrier😂

"I no know say one day my papa go smile" His papa dey cry before?😂

Wetin you givee me chopet 😂🤲

I no know say one day, my papa go smile Him papa no dey smile before?

Shi gba ri gba 😂

Wetin be this? 😂😂

Just observing bro

I Dey feel you 😂

What is the meaning of this? 😡

@big_yemm You wan beat me?

Wizkid son nah the best

No cap

Dami see where you put ball😭😂

Omo, na my handler post am o

Hmmm hmm

" I know no say my album London go flop"

I know no say Grammy delay go be denial

'I know say my London album will flop😭💔' Abi na my ear🥺

I see what you trying to do 😂😂😂

What am I trying to do?

OBO when he catches you:

Wetin you dey try do abeg?😭

@oreolu123 Nothing oooo

Another lesson for some artist, if you see no chance to feature wizkid at least you go feature his first born

you don start 😂😂

@dfwalfred Wetin I do again

Awwwww I love this so much🥹 It is good that he loves music just like his dad, means his father is a great inspiration to him.

I nor know say ,one day I go beg for Toto 🤣

Read this😹

How bro reached dere we no know 😭😭🫴

But why this Wizkid son con resemble Rema, abii na this same mama born Wizkid and Rema 🤔

Dem suppose go hang Davido ...I know no say?

Who be the first person

Nothing de Davido head 😂

He said he don't know say one day him album go flop 😅

You people should be calming down ..

Frogido and bolu no be mate wen it come to sing, pls don't disrespect our next BIRD🦅

If I talk den go use me as scapegoat

That boy no get 🐸 voice .Abeggy.
