正在加载视频...

视频加载失败

Davido I am already falling for you❤️🥹

170,835 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

dfw•Bobby_Dc🪖 的头像
dfw•Bobby_Dc🪖1 个月前

Na why I de fear to cross road be this Make this one no go jam person

uyisilver🪝🪐 的头像
uyisilver🪝🪐1 个月前

Me and you know say this song nor sweet , na that 15million wey e dash you nii dey sweet you , nor come dey whyne anybody , you nor be Shakira

Tray not Trey!! 的头像
Tray not Trey!!1 个月前

Abazz dey do like cartoon😂😂😂

Nwanmuo 的头像
Nwanmuo1 个月前

Walai you dey drive like woman...dey do like all these small boys wey dem force enter limelight

Time limit 的头像
Time limit1 个月前

Na only you and Davido come dey talk about this album 😭😭

DeeDee🌟 的头像
DeeDee🌟1 个月前

My video credit?💁🏽‍♀️

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 个月前

😩😭😭😭

BIGJSTUDIO💻🧑‍💻 的头像
BIGJSTUDIO💻🧑‍💻1 个月前

You wan cut ma light 😂😂

Alpha 的头像
Alpha1 个月前

Mentioning Davido only to post yourself is gimmick 😭

OLAYIMIKA 🖤 的头像
OLAYIMIKA 🖤1 个月前

My favorite song on the album be like say na me and Abazz jam this one pass 🥹

BAYE 01🤍🕊 的头像
BAYE 01🤍🕊1 个月前

Abass dat car no move o 😂buh I lyk ur demonstration

Manox 的头像
Manox1 个月前

Abazz just dey borrow people car take do video

Baami_Asake❤️‍🔥🦅 的头像
Baami_Asake❤️‍🔥🦅1 个月前

This werey don dey hustle for another 15M again 🤣🤣

SpiritualThunder 的头像
SpiritualThunder1 个月前

Persom wey simg somg self no go dey drive dey play wirh him life like dis. Abeg no fall for road o

Blaqk 的头像
Blaqk1 个月前

Sha no fall for ocean cause we go deh live life deh go oo

Gracious Amara 的头像
Gracious Amara1 个月前

Only you Barcelona Only you Davido Kai we won in life 😭😭😭😩 @abazwhyllzz send me one sharp sweet Barca jersey for this season The black one 🫠🫩

EL420 STöñeR🍁🥤🌿 的头像
EL420 STöñeR🍁🥤🌿1 个月前

Seun go tear ACL

Ceedo Banks 的头像
Ceedo Banks1 个月前

Na so e deyy start

Damilola🌺 的头像
Damilola🌺1 个月前

😂😂❤️❤️

GP 的头像
GP1 个月前

What do you mean ‘I’ bro we are falling 😭

SUSPECT ❤️💵🇺🇸 的头像
SUSPECT ❤️💵🇺🇸1 个月前

U nor love davido reach me o😂😂

Kcjioke🇳🇬 的头像
Kcjioke🇳🇬1 个月前

Abazz too like obo 🤣

SIMP🛡️ 的头像
SIMP🛡️1 个月前

Davido really tried for you so even if he asks you for doggy be happy to give him

Joseph Napoleon 的头像
Joseph Napoleon1 个月前

U just dey only one place dey turn, which kind fooling be this🤣🤣🤣

Timmy 的头像
Timmy1 个月前

What a jam 🔥🔥

BigRod 的头像
BigRod1 个月前

People dey Sabi dance wen they sit down... You no even Sabi any one weda you seat or stand... Standing oen naim go worst

Benjamin Nwakama 的头像
Benjamin Nwakama1 个月前

I hope that's not a busy road sha

Yang 杨 的头像
Yang 杨1 个月前

Hottest boy in town , drop aza make i send u fuel moni

blackmanexx 的头像
blackmanexx1 个月前

Where you dey drive go

Тоmmy | 汤米 的头像
Тоmmy | 汤米1 个月前

Dem dey feel the burti

DR JOHN🤷 的头像
DR JOHN🤷1 个月前

Nice song Kudos to David

CC 的头像
CC1 个月前

Wait o, this boy are you driving in circles? 😂😂🤦🏾‍♂️

Cthat Bigbross 的头像
Cthat Bigbross1 个月前

Easy make u nor break d other one oo

calli 的头像
calli1 个月前

you never still learn the lyrics?

相关视频