Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Davido no dey ever follow crowd😂😂💔
109,743 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

That in thing I like about him.

Lmao

@treyxjnr Watch again, the men side, that's his elder brother wedding btw

E no Dey follow crowd as e no sabi listen to instructions. See as e spoil the whole idea behind it.

😂😂

He no dey follow crowd abi he gor, see wetin you still dey defend😂😂😁

My idolo just wants to sing and smoke igbo 😂😂

He followed na

Perfect 👌

@bhadboi_07 This guy too mumu

😂😂😂💔 Baba just wan smoke

Simple instruction baba no fit follow😂

Abi he no dey listen to instructions you mean

😂😂

Abi e no get retentive memory. Lmao

😭😭😭😭 this man

Davido no dey always hear word

😂😂

Na also Comedian true true 😅❤️

😂😂😂that guy na Werey Big one 🤣🤣

Omg Baba won use laugh kill me

Never ever😂😂

😂😂😂

Very stupid boy😭😂😂

The English don miss up. So he no understand at all.

David oh 😹😹

That’s what I love about him

Problem jam Isoko ... He go don smoke jumbo kpo , he dey on default setting.

😂😂

Osas for a reason 😂

Abi e dey slow to assimilate like me

He looked lost 😅❤️

Na olodo

Slow

You wan Dey tell Baddest what to do?

Na Hausa davido dy hear
