Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Davido no go let this song comot for #1 again 😭😪
331,998 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Big psticks 🖤1 год назад
If funds Dey joy must Dey

Ola⚡️🇧🇪1 год назад
No be lie

Solar Heavy1 год назад
hey you should really check this song out

Alex🥶1 год назад
Once the Biggest supports you it’s goneeee!!!

Johnny🍃1 год назад
Kese don comot funds for number 2 on Apple Music I say make I update you

ENSAVIER 🇧🇪⚔️🗡️♦️1 год назад
Make we nor lie , this song too slap 😂😹😭, you nor go understand na we wey dey do street go know how this song be for our body 😭😭🫂

Davido 🇧🇪1 год назад
I tire for wetin 001 dey do 😂🤣

Thatboykush1 год назад
Eru 😅 him own song self no dey num 1 na him come put this one for 1 abi

Toria🦄1 год назад
See Folasade’s body after 3 kids yooo😍

HIGH THINKER1 год назад
Who nor allow me see FOLA meat clearly now 😤

Toluklar🏴1 год назад
You be fool ,same song wey comot funds for number 1 ?? 😂😂😂mumu
Похожие видео
Omoh, this girl no wan Comot rope for burna boy neck o 😭😂
Oyindamola🙄
940,155 просмотров • 1 год назад
