正在加载视频...
视频加载失败
DAVIDO Performing “ALREADY FALLING” 🔥
574,358 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

He don too watch too much of Caterefe dance step😭

So quick dem don learn the song just na 😂

I Dey chop am, carnivorous 🤭

Them know him gbedu like màd 🔥🔥🔥

Baba don start to de dance like Carter efe small small 🔥😆

Thank god we have Davido for this industry ❤️🔥

See as people dey sing am word for word?? This song never reach 2 weeks o

Davido on stage is a different conversation entirely 😭🔥 The energy, the vocals, the crowd… this man really knows how to command a room.

You can tell how much he loves his job 😂😂

And they say this Dude can't sing?? Omo, you all won't make heaven, and APC will happen to you As una no like good thing

Man just doing what he knows how best to do while having fun 😁

I thought he's campaigning for his uncle's election?? So he's not even in Nigeria

Man too good on what he does abeg Na why I call him my 001 for life. Take your 🌹💕

I love that Carter dance 😂🔥💜

Political already fell 0ff.... flopido is already in his No-Hit Era, 0ri-ibu don fl0p globally and locally upon all the farming.... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

How can I get tired watching this show performance? Man get the energy die See as people Dey chop new album like say na 3yrs ago he sing am

Baba dey hustle pass thief and person go still hate. Omorhhhhhh

ONLY ONE BADDEST 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Davido quote you oh

Carter Efe done blend david with him useless dance

You really did enjoy yourself 💕💕💕

Ig =1 Perry =1 E dey sweet

Dem no know osakpolo gbedu 🥹🤣🤣

Thank God for Davido ❤️

baddest

Ori Ade for a reason 👑👑👑👑

My fav 🔥❤️

Energy🔥🔥🔥🔥

Olamide go tear acl

Obo 🙌🏿

Sabi boy

This is the kind of performance that reminds you why Davido remains one of Africa’s biggest musical exports. “Already Falling” is not just a song in this moment. It feels like a full experience. The delivery, energy, and connection with the crowd are doing the heavy lifting. Davido knows how to turn a performance into a moment people want to talk about. Afrobeats keeps winning globally. 🌍🔥

Another Aye!!!

Something about live performance 🔥
