Loading video...
Video Failed to Load
davido please don’t leave the industry🥹
47,099 views • 12 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

CIA dey use davido songs torture people

Jesus

Davido whenever perruzi and Co leaves him unsupervised

E day una dey smello smello 🥹😭😭😭😭 ... make i take my music carrer serious abeg 😒😒

Him say if he leave music For the owner Music go Dey boring 😂😪

Adondie😂😂😂

Na small thing this boy take pass imbecile

Ochacho pikin sabi sing pass am 🤣🤣

Watin be this 😂 😂😂😂😂

Oriepon Dey smello smello

MTN endorsed me I yell o Y’ello😂😂

@davido thunder fire you cause nah manage we dey manage you before ...leave music with that your frog voice 😅 🤣

😂😂 una nor well

Hello hello 😂

@davido so no body fit catch this guy for me

We know say you mental you no need tell us wakido

You bad oo

Omo no be perruzi write this one ooh😂😂😂💔

Alabosi ni e😂

We beg you in the name of God 🤣🤣 we need you for here e get why 🤣🤣

@wizkidLover4lyf 😅🤣🤣🤣🤣😂 una be smell o

😭😭🤣🤣😂

Hello hello as how na

Eba ?😭😂

E no fit reply this one 🤣

🐐

Una be smell smell o as how😂😂😭

Wetin be dis?guy 😂😂😂😂

Clown

😂😂😂

Dumb singer lol

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Chai, how do you guys cope listening to his music)(
