Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Davido vs the industry!!!
26,353 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

I keep telling people that Lagos is not Nigeria. Most of Olamide hits dey regional. E nor pass south west.

@BigFreshszn They can’t different between global hit and viral song

Be like say you de mad,you sabi wetin be hit?God punish you,Abi them don share the 20k reach your side😂😂😂😂 cause una de love ham cause of the giveaway Truth far from you Abi get out from this space jare if you no get wetin. To talk

Davido is the real deal!

No disrespect to Baddo but comparing him to Davido via hit songs ?? Lmao 😂 that’s an expensive joke

This guy spoke my mind 💯

Let be honest many people don’t even know the meaning of hit song😂

@BigFreshszn Omo even get one wey tell me say shakiti bobo big pass IF , still come tell me shakiti bobo get stream pass IF

This guy na Werey 🤣🤣

Na So

No be by shout

Na Igbo boy you be I no fit blame you Una no Dey get sense na why cow 🐄 self get IQ pass Una 30BG

Fcs mumu too long 😁😁😁

Let be realistic in Africa Davido has the most hit song in Africa not in Nigeria

lol

U Dey trand for TikTok oh🤣

Haha 🤣 Make I run go check 😁😁

Dem wan use olamide take cover up

This guy foolish o, only one of wizkid album don cover davido career. Una dey turn una self to complete illiterate because of banter? Blind argument😏

Cover ur mouth fuul

This guy 🤣

delusional 30bg.flopido say na him get hits pass everybody deh put 1m for table just to chase clouts after him album flop with all the big giveaway way him do 30bgs no SM album. let me even get this straight so make wiz and burna come deh follow m argue as people way never see 1m

No be lie but over them all

So you knw the meaning of global hit

You're the most foolish person I have ever come across as a content creator I swear the song I no fit used my money listen to it ok even when David do wedding na olamide him call guy u mumu ooo I swear my song sweet pass this song if na upcoming artist sing the song u no good

Normal normal ehnn Davido no fit go hit to hit with wizkid…my guy so just shut up…u Dey find engagement and money for fuel…for that borrowed car wey u dey soo!

Una fool, who started the comparison??? God punish ur bigmouth

Davido day already remember of my p-Q that year

Olamide no get fans ke? Haaaa

No too much talk

I swear

This one na mumu

Heavy international features on this album. Na only Jesus Christ the werey no feature. The tin flop for home and away I nevr see that kind thing before for my life. Ori yin ti buru
