Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Davido saw it coming. SWAGUU JOR 😂❤️🔥
378,398 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Make Davido come check my future

🤣🤣

Davido na Seyi vibes fan now 🤣

Since 2012

.

una dey dig o 😂

U dey whine 😂

❤️🔥

Davido na prophet of Nigeria 🇳🇬 music 🎵 industry fr fr 💯 ✅ 🥶💙😂🫡🫡

No be today slag he full his page

Guy who you dey stan with, make i know first

😂😂❤️🔥

@felix23619

There o

Una dey discover ohh

Slang wey Olamide don use tire too. “Swaguu Obasanjo, Rayban Abacha” 🤣

@GodfreyWis44495 Swaguu ni

Omo Dig digger

For wetin e talk 2011

😑😑

Make I no talk 😂😂

Nbl

Talk less

You just dey dig tweet dey go 😂

After dem go Dey cry say na monochrome get swaguuu

Davido ACL go tear

I been dey expect you to use Igbo for the back but you use woman, omah lay leave woman. We been agree say na Igbo and your mama go dey on top now you betray me go put woman. Ahhh Omah lay for the last time return that necklace.😒

Who be Seyi vibez jeweler?

Swaguu tripping

Lmaoo🔥🔥😂

Goat 🐐
