Loading video...
Video Failed to Load
Tear acl jor ๐๐ฅ๐ฅ
188,398 views โข 3 days ago โขvia X (Twitter)
44 Comments

I repeat !!! Nobody can go h2h with WIZ๐ฆ

Ykb

God will judge u and Wizkid๐ญ๐ญ๐ญ

@GBOLAHAN9036 he repeated the same thing like 30times, ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

You for even show am whine to the top

Na wetin inuse before I delete

@Officialqeebil1 He good but if na Burna catch this beat u go see say level still dey

@sonders__808 @Officialqeebil1 Na proper burna vibe but rate POPSY cus e no easy to fit do it all.. Baba be like 1m in one โ๏ธ

@Carrguy10 @sonders__808 Na proper burna vibes, lol For same burna wea chock on ojuelegba beat ?? Kiddos

@Carrguy10 @sonders__808 Lol ๐ I no be your kiddo so chill out and read again.. Both reggae and afro dancehall burna don run ham, what youโll be saying is how many of those he jumped on were smash hits like BIG Wizโ๐พ

@Carrguy10 @sonders__808 Big wiz has been eating reggae and Caribbean beats way b4 burna blow

Link on Spotify:

This soonngggg toooo smoooth Guyyyyy Wizkid toooo goooddd abeg!!!

???๐ญ๐ญ

First time hearing this song btw ๐

@Dezneeyy He don sing gan

He try pass Davido but nothing close to Burna boy

@Lareyyakanni Omo na โdaddy yoโ you for use break the table

He still sound the song alaye you no see how burna boy sound like Jamaican when singing together with taliban

But jokes aside how Una take Dey enjoy this egbon song๐ญ๐ญ I don try to like am many times but e nor Dey work meh ๐ซค

@DavidoPolice ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

See this combo๐ฅน๐ฅน๐ฅ๐ฅ๐ฅ My Whatsapp NO is available on my bio

Wow

Yes boss๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐

Wizkid inspired davido nbl

You just dey ratio everybody these days ๐๐๐

Na wetin you wan dey use compare the two song be this? No man! Wizkid still get much aggressive sound wey bad pass this one

Too mid

Na only him dey talk about girl, sex ,whyn, sexy body and fuck! This guy ain't versatile with lyrics tuhee

@Yankebml001 Music god ๐ฅถโค๏ธ

Naaaaaa ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Guy ah go check the bingo comments ah don laugh tire ๐๐ dem too mumu

Why you do like this .. this is unfair

Only him and Patoranking can go head to head on dancehall music

BROโฆ WIZKID AND VYBZ KARTEL = WHINE TO THE TOP โฆ pure madness also ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

ACL wey them both don tear since ๐ญ๐

How I'm I seeing this wizkid song the first time!!๐ฆ

I like this song gan

No be the same thing

Their ACL don tear properly ๐

Fools in the comments and quotes no sabi wetin dancehall is Person wey ft with Vybez and kranuium wey be kings of dancehall โฆ Una Dey compare am with Bryon Talibans ๐

Man sang same noise like 50times๐คฃ.

Vybz stay for the night

Wetin be this?
Related Videos
Aunty Shakira go tear acl ๐๐ฅ๐ฅ
LIL _YANYANYAN ๐ฟ๐ดโโ ๏ธ
100,272 views โข 8 months ago
