Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Davido sorry
57,507 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

i don dey understand you keh? omo my life don dey Awuke💔

Sweet Fanta Diallo 😂💔

Davido should go and work hard to win next year

Baba what language are you speaking 😆

Wait is he mocking or he dey pity am ?

You Dey troll him ?😭

Davido rn 😂😂😭😭

Make God take you give Davido Grammy You go gree?

You need to feature Davido for that your song so that em go win Grammy next year 🤣🤣

Who go teach me kolish language?

Koluuuuuuuuuuuuuuu

Which one be Tevido again?

Which one be deaf and dumb 😭

Follow back

Follow back asap

@Cjmartinsz We be full time 30bg

Kolu my guy

Never give up legend we go again

He’s speaking kolish

I dey hear atenu ooo Depindo 😎

😂😂

Koluuu don smoke Cana ooh

Send me the award make I give OBO

OBO right now

You no go die well lol 😂

Kolu don spoil everything 😂🤣🤣😁

My joy giver

You b murmu for real

Kolu no resonam 😂

Kolu wahala wahala 😁

Omoo wetin he dey talk sef 🤦🏻♂️😂
