Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Werey use Davido song troll Davido 😂
Комментарии: 11

Jerry wytee1 год назад
This werey girl na pure vibe I no sabi why una dey pursue her 😂 person wey promote morayo pass wizkid 😭😂

BIG 91 год назад
lol… no body pursue her sha May be she just clear for the moment

Solar Heavy1 год назад
does this song fit Miami

Emm@1 год назад
Y'all not worried she dey even chop Davido old and new songs word for word. Las las most FC na 30BG low key 💯

Christy Bankz1 год назад
As far she use the song alone shows she fuvk with Davido all the time lmao 🤣

ogmilli💰🧲1 год назад
But why all the ashawo nah fc ?😂😂💔 Think about it when you’re alone😂

niffy-babs.1 год назад
Always Oloshos love wiz😅😅😂 ain’t Surprised

HORLAR 3️⃣0️⃣BG🇧🇪1 год назад
So nah this kind thing me wan da mind wetin she talk? Lmao 😂

SAMMY FOREIGN 🦅1 год назад
Morayo Best Album!🕊❤

Mayowa1 год назад
Most ashawo na fc make una check 😂😂

Gabriel Maryann Ifeoma🦅1 год назад
😂😂😂😂this girl na anyhow person
Похожие видео
Davido almost kpa! Focalistic for him own song and genre 😂😂🔥
FELIX •
60,746 просмотров • 14 дней назад


