Loading video...
Video Failed to Load
Davido too good broooo 😭😭🔥
19,383 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

tboy🇧🇪1 year ago
Make OBO drop dis jam me no understand again dis snippet dey saved for my phone since

30BG Militant 🪓😈1 year ago
I have one secret room, I use in worshipping Davido 🔥

ALABI NOT PASUMA 🎇1 year ago
I noticed only beautiful ladies listen to Davido

Abugu1 year ago
OO1 with reason

𝐉𝐎𝐒𝐇 🎖️1 year ago
Gbeds wey Dey burst brain

Misschi1 year ago
"omo I no fit just get this kin girls oo, dem dey on different level and dem fine 😭"

Man_Like_bube 30BG👑 & OUTSIDERS 🦍1 year ago
Fine girls don dey enter my eyes Mini skirt don dey my eyes, OBO Zukwanike 😂👑 You too bad abeg, no wonder dey call am baddest the man is full of energy and vibes, bring all beat him go kill am, make us no surprise one day we wake up hear say davido ft china artist 🤣 30BG

𝔹𝕠𝕓𝕚𝕒𝕔𝕙𝕖 🐼🤍1 year ago
David is him 🐐

Poko Lee the memes guy 😂 🇬🇭1 year ago
New rice again

DEY ✞ 🦅⚡️1 year ago
@OO1abuguzone Boooringggg
