ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Davido too good broooo ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ”ฅ

19,383 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

10 ๆก่ฏ„่ฎบ

tboy๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช ็š„ๅคดๅƒ
tboy๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช1 ๅนดๅ‰

Make OBO drop dis jam me no understand again dis snippet dey saved for my phone since

30BG Militant ๐Ÿช“๐Ÿ˜ˆ ็š„ๅคดๅƒ
30BG Militant ๐Ÿช“๐Ÿ˜ˆ1 ๅนดๅ‰

I have one secret room, I use in worshipping Davido ๐Ÿ”ฅ

ALABI NOT PASUMA ๐ŸŽ‡ ็š„ๅคดๅƒ
ALABI NOT PASUMA ๐ŸŽ‡1 ๅนดๅ‰

I noticed only beautiful ladies listen to Davido

Abugu ็š„ๅคดๅƒ
Abugu1 ๅนดๅ‰

OO1 with reason

๐‰๐Ž๐’๐‡ ๐ŸŽ–๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
๐‰๐Ž๐’๐‡ ๐ŸŽ–๏ธ1 ๅนดๅ‰

Gbeds wey Dey burst brain

Misschi ็š„ๅคดๅƒ
Misschi1 ๅนดๅ‰

"omo I no fit just get this kin girls oo, dem dey on different level and dem fine ๐Ÿ˜ญ"

Man_Like_bube 30BG๐Ÿ‘‘ & OUTSIDERS ๐Ÿฆ ็š„ๅคดๅƒ
Man_Like_bube 30BG๐Ÿ‘‘ & OUTSIDERS ๐Ÿฆ1 ๅนดๅ‰

Fine girls don dey enter my eyes Mini skirt don dey my eyes, OBO Zukwanike ๐Ÿ˜‚๐Ÿ‘‘ You too bad abeg, no wonder dey call am baddest the man is full of energy and vibes, bring all beat him go kill am, make us no surprise one day we wake up hear say davido ft china artist ๐Ÿคฃ 30BG

๐”น๐• ๐•“๐•š๐•’๐•”๐•™๐•– ๐Ÿผ๐Ÿค ็š„ๅคดๅƒ
๐”น๐• ๐•“๐•š๐•’๐•”๐•™๐•– ๐Ÿผ๐Ÿค1 ๅนดๅ‰

David is him ๐Ÿ

Poko Lee the memes guy ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ ็š„ๅคดๅƒ
Poko Lee the memes guy ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ1 ๅนดๅ‰

New rice again

DEY โœž ๐Ÿฆ…โšก๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
DEY โœž ๐Ÿฆ…โšก๏ธ1 ๅนดๅ‰

@OO1abuguzone Boooringggg

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘