Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
DAVIDO wan take olamide life for this song 😂🔥
38 Yorum

Davido show am say na why them dey call am BADDEST 😂

olamide no believe he eye 😂

Na once i skip olamide verse 😂💔

😂😂😂

Una no dey ever talk truth.. See as he dey sing lol 😂 Olamide had the best verse in this song Aswr

David fans are delusional. Fresh fresher freshest na lyrics 😀😀

I can bet it with anything….Na Badoo write the verse for him “lol

With dele na my boy ? 😂

Gee, you just wan hang yourself. 😂

Na because say them pause beat when he wan enter make them think say he wan injure bado for this song sha😂

I just realised why most of all this davido supporters doesn't HV good taste for music. cos how on hell will u conclude that olamide verse is not good. Chai

Fb brother I Elo don collect my account 😭

Wetin do your acct nah 😂

I no understand

You can’t be a davido fan and be reasonable, even una idolo self lack reasoning,so I no blame una

😂🤣

😂😂

Whenever this song comes up in the club, the DJ always skips Badoo's part, straight to Baddest's part

For the same song I Dey hear

Oya go listen to shokie make u see how Olamide carry @davido carry play…why Una go dey use OLAMIDE compare Davido 😂 David wey no fit compose 2 paragraphs of song 😂😂😂😂 omo una mumu ooo 😂😂😂 Davido no reach oo fire boy sef no be him mate

You listen to both of their tracks and that’s what you decide lol 😂 Chai

Take am play first 😂 😂

Nah Olamide write the lyrics for am 😂😂

Omo davido fans too Dey lie 😂

I remember dis year Davido verse blyk upcoming artist verse 😂

Na Baddo write his verse o remember den write for Davido and still e no reach

Na mumu you be Abi olamide won kill frog voice here. I think Davido don Dey smoke baki 🤣🤣🤣

Bro lyrics is all about his Riches 😂

Naah, Olamide bodied him here, while Davido bodied Olamide in Shoki rmx

If you're not talking money i can't hear you,your volume is somehow low. Is that not enough for every one 🤔 Baddo na baba

Olamide see shegeh

Imagine all this small small children he won take Badd life with thar uselss thing he sang really 😆 🤣 😂

Wetin Davido sing for here now 🤦♂️. Una sha wan use Baddo trend

Baddo too good Abeg You see Wizkid and Olamide I so much love them genuinely Nobody in the industry come close

lol you just Dey disgrace yourself with this post😂😂

Omo leave comparison both of dem kee d jam with different flows!

for this same song wey i hear just now?😂😂

Bingos doing what they know how to do best, gassing Davido up for absolutely nothing 😂
