Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Davido’s performance on Afronation was ok,but not professional enough for his standard Observation no be crime
20,025 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Oga rest !! Face ur family business

Davido heir to the throne, if na so God rest for your matter ,you for no see 5k collect from davido

You have nothing to say ogbeni,go face kids and wife at home ..45 years old man for that matter 🤦♂️

He’s not professional for 12 years going 😂.. you just dey find twitter money.. when davido blow you never Dey think to enter twitter to advice am 😂

Person wey join twitter 2025 Dey tell 12 years ontop artist how to be professional 😂😂😂.. old man like this oo.. your kids wey u go born you no know if davido and en family fit be their link.. at this age..

You’re big f0000l

You no go gree rest, you wey no know how much dem Dey sell land

Mumu go buy light cuz of clout chasing Comot Davido for ur dirty mouth.. Using Davido to big up.. go look for work lazyyytyy assss

No be lie

No be singlet Davido wear so?? Abi nah my eyes

The heat too much now
Похожие видео
kill for love not being on the official standard album is a crime—
𝗿ø𝗻
64,847 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
SUPER Hellcat -FLAGSHIP EDITION- Article number: USA-SFI-1102100 If that’s not enough for you, you can even upgrade the punishment jack to professional standard. #lifestyle #bdsmcommunity #playroom #bizarre
StyleFetish
23,926 просмотров • 2 месяцев назад
