Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

2,837,588 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 1 Monat

No release wetin go land people for hospital

Profilbild von $𝗛¥₦₳𝗥™ ✨💎
$𝗛¥₦₳𝗥™ ✨💎vor 1 Monat

Music industry don turn tajaa teran

Profilbild von Blizzy💸
Blizzy💸vor 1 Monat

I know how to sing well comma sign me @davrel99

Profilbild von Laurence
Laurencevor 1 Monat

if this album no make sense with this plenty producers you carry e go too pain me o🥺💔

Profilbild von ExperienceQuan
ExperienceQuanvor 1 Monat

Davrel is starting not to give af about what people gonna say.

Profilbild von jaypride
jaypridevor 1 Monat

Abeg show Mavo road make e learn how to cook proper song 😂😂 Your own sound na different level, you no dey try at all 🔥

Profilbild von Chuka
Chukavor 1 Monat

From I will take over twitch to music mf

Profilbild von Akintoye⚡⚡
Akintoye⚡⚡vor 1 Monat

Nah everybody want sing now music don turn to Taja teran 🤣😂😂🤣

Profilbild von Ghetto Saints
Ghetto Saintsvor 1 Monat

We need gbedu with ekene wire wire

Profilbild von June
Junevor 1 Monat

Davido for just sign you You go make am good money ngl

Profilbild von Obi_kodo
Obi_kodovor 1 Monat

Noise and red cup Na PR go sell the album

Profilbild von jaypride
jaypridevor 1 Monat

Dravel abeg, you need to teach Mavo how to make good music 😭😂 Bro, show him the blueprint before he drops another national emergency 💔😭@davrel

Profilbild von Alexius Osemeke
Alexius Osemekevor 1 Monat

DMG - Darrel Music Group ✅✅

Profilbild von No Pain No Gain
No Pain No Gainvor 1 Monat

Haha. Same rug same coffee table. What a coincidence.

Profilbild von $$$$
$$$$vor 1 Monat

This boy wan ruin Nigerians life and una Dey allow am

Profilbild von Arnold
Arnoldvor 1 Monat

Nor be to get studio full house you go fit sing

Profilbild von Adéwálé
Adéwálévor 1 Monat

You better go sign kolu

Profilbild von BU£Z£ 🦇
BU£Z£ 🦇vor 1 Monat

Yo bro let me be your videographer

Profilbild von Different
Differentvor 1 Monat

Easy ooo broski 😂

Profilbild von Moon 🇨🇦 🌚
Moon 🇨🇦 🌚vor 1 Monat

The person wey dey gas you dem no dey hear him gbedu

Profilbild von HazGee
HazGeevor 1 Monat

You fit spend money take popular but if you no get better music you go tire

Profilbild von Auxx
Auxxvor 1 Monat

Please chevk out my music🥺💪🏼💪🏼🪽🪽🪽🪽

Profilbild von Hypeboss 🇬🇭
Hypeboss 🇬🇭vor 1 Monat

Why dem no go hate you? Dem dey industry over 20 years, but dem no reach this level

Profilbild von ola🇳🇬
ola🇳🇬vor 1 Monat

I dey actually feel am

Profilbild von 𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 ✶ (former blue tick owner)
𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 ✶ (former blue tick owner)vor 1 Monat

Friday go shock mavo

Profilbild von GL€
GL€vor 1 Monat

3 recording sess is brazy

Profilbild von Jack Chelsea
Jack Chelseavor 1 Monat

Music group or yahoo group guys

Profilbild von StarBoy🇵🇹🦅
StarBoy🇵🇹🦅vor 1 Monat

Mannie money sabi sing pass this bingo

Profilbild von Pellyfx_
Pellyfx_vor 1 Monat

Hafa release better music make we stream am

Profilbild von The LIgHT🐆
The LIgHT🐆vor 1 Monat

3 studio set up 😂😂

Profilbild von Big Gilmore1
Big Gilmore1vor 1 Monat

DMG ENTERTAINMENT 🔥❤️

Ähnliche Videos