正在加载视频...
视频加载失败
Davrel papa too guide🥶
373,296 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

@blaccmajek Once u see piano for parlour just know say the money long pass wetin u they think 🙂↕️

How u no go love Nigeria Wen u guide

Any house wey get piano for the parlour na old money

@attah_akor No pressure of becoming a doctor, lawyer, engineer or whatever. Just do whatever you love😂

your own papa?

He guide pass your papa!

👍

Just being real bro, I think Davido buying cars back to back for this guy is just totally off the game, his father got them all

I pray I make my children this proud.

@CHIDIBERE0 The real bible verse: “I can do everything through funds my dad gives me.”

If this house cost pass $500k make God take Davido

$1.5 Billion dollars,😂🤣😂, how much apartment costs in New York, una too funny for this app

@Toluwase_x I have never been in a danfo chai 😭

no more way for this olodo sp0ilt br@t, make e go manage hin papa business , Alexa play olodo uprising by dammy krane

There’s something about Nigeria that only Rich Nigerians know they don’t really crave to japa, like this guy can literally live anywhere but see what he’s saying

"This is the fourth parlour,I've never been there" 😭😭✌🏽

Kidwaya in the making

The guy forehead na a whole continent

You dey ask this kind person whether he wan japa permanently You see the kind mansion wey person dey stay, na streamer and still dey collect monthly allowance untop the 9-5 abi na 10-3 that he's doing Nawa ooo

😂😂 The guidance is on another level.

Okoro >>>

Una get money nau Why you no go love Nigeria?

@sUccessful1o2 This ngga so cool and fluent. Commot hate

What’s beautiful is, how he brags about his dad even when making his own money, this kind of assurance is the greatest thing you ca give to your child.

P00r man pikin go still gift rich man pikin sub 😂 Alexa play Stupld as$ nlggas by dammy krane 🔥

@Gbolahanba_ I love him because my papa no fit guide like this make I Dey hustle

“I’ve never been inside a danfo before” I wan cry 😭😭😭

Na d money make una dey support am..abi which one be guide everytime

Nepo life sha....God abegggggg ooooo

Still proud of his faith as a Christian 👍

If my pikin grow reach like this come dey flaunt my wealth instead of em achievement then I go just will out my money to charity

U dey ask person wey dey UK weda he wan japa una dey talk o😭

How's that possible

All I can say is omo

That piano 🎹 go fit change wizkid life. Aswear 😭
