Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

DAVREL MUSIC GROUP.

2,837,588 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля BIG OSHEY
BIG OSHEY1 месяц назад

No release wetin go land people for hospital

Фото профиля $𝗛¥₦₳𝗥™ ✨💎
$𝗛¥₦₳𝗥™ ✨💎1 месяц назад

Music industry don turn tajaa teran

Фото профиля Blizzy💸
Blizzy💸1 месяц назад

I know how to sing well comma sign me @davrel99

Фото профиля Laurence
Laurence1 месяц назад

if this album no make sense with this plenty producers you carry e go too pain me o🥺💔

Фото профиля ExperienceQuan
ExperienceQuan1 месяц назад

Davrel is starting not to give af about what people gonna say.

Фото профиля jaypride
jaypride1 месяц назад

Abeg show Mavo road make e learn how to cook proper song 😂😂 Your own sound na different level, you no dey try at all 🔥

Фото профиля Chuka
Chuka1 месяц назад

From I will take over twitch to music mf

Фото профиля Akintoye⚡⚡
Akintoye⚡⚡1 месяц назад

Nah everybody want sing now music don turn to Taja teran 🤣😂😂🤣

Фото профиля Ghetto Saints
Ghetto Saints1 месяц назад

We need gbedu with ekene wire wire

Фото профиля June
June1 месяц назад

Davido for just sign you You go make am good money ngl

Фото профиля Obi_kodo
Obi_kodo1 месяц назад

Noise and red cup Na PR go sell the album

Фото профиля jaypride
jaypride1 месяц назад

Dravel abeg, you need to teach Mavo how to make good music 😭😂 Bro, show him the blueprint before he drops another national emergency 💔😭@davrel

Фото профиля Alexius Osemeke
Alexius Osemeke1 месяц назад

DMG - Darrel Music Group ✅✅

Фото профиля No Pain No Gain
No Pain No Gain1 месяц назад

Haha. Same rug same coffee table. What a coincidence.

Фото профиля $$$$
$$$$1 месяц назад

This boy wan ruin Nigerians life and una Dey allow am

Фото профиля Arnold
Arnold1 месяц назад

Nor be to get studio full house you go fit sing

Фото профиля Adéwálé
Adéwálé1 месяц назад

You better go sign kolu

Фото профиля BU£Z£ 🦇
BU£Z£ 🦇1 месяц назад

Yo bro let me be your videographer

Фото профиля Different
Different1 месяц назад

Easy ooo broski 😂

Фото профиля Moon 🇨🇦 🌚
Moon 🇨🇦 🌚1 месяц назад

The person wey dey gas you dem no dey hear him gbedu

Фото профиля HazGee
HazGee1 месяц назад

You fit spend money take popular but if you no get better music you go tire

Фото профиля Auxx
Auxx1 месяц назад

Please chevk out my music🥺💪🏼💪🏼🪽🪽🪽🪽

Фото профиля Hypeboss 🇬🇭
Hypeboss 🇬🇭1 месяц назад

Why dem no go hate you? Dem dey industry over 20 years, but dem no reach this level

Фото профиля ola🇳🇬
ola🇳🇬1 месяц назад

I dey actually feel am

Фото профиля 𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 ✶ (former blue tick owner)
𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 ✶ (former blue tick owner)1 месяц назад

Friday go shock mavo

Фото профиля GL€
GL€1 месяц назад

3 recording sess is brazy

Фото профиля Jack Chelsea
Jack Chelsea1 месяц назад

Music group or yahoo group guys

Фото профиля StarBoy🇵🇹🦅
StarBoy🇵🇹🦅1 месяц назад

Mannie money sabi sing pass this bingo

Фото профиля Pellyfx_
Pellyfx_1 месяц назад

Hafa release better music make we stream am

Фото профиля The LIgHT🐆
The LIgHT🐆1 месяц назад

3 studio set up 😂😂

Фото профиля Big Gilmore1
Big Gilmore11 месяц назад

DMG ENTERTAINMENT 🔥❤️

Похожие видео