Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

DAVREL MUSIC GROUP.

2,837,588 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

BIG OSHEY profil fotoğrafı
BIG OSHEY1 ay önce

No release wetin go land people for hospital

$𝗛¥₦₳𝗥™ ✨💎 profil fotoğrafı
$𝗛¥₦₳𝗥™ ✨💎1 ay önce

Music industry don turn tajaa teran

Blizzy💸 profil fotoğrafı
Blizzy💸1 ay önce

I know how to sing well comma sign me @davrel99

Laurence profil fotoğrafı
Laurence1 ay önce

if this album no make sense with this plenty producers you carry e go too pain me o🥺💔

ExperienceQuan profil fotoğrafı
ExperienceQuan1 ay önce

Davrel is starting not to give af about what people gonna say.

jaypride profil fotoğrafı
jaypride1 ay önce

Abeg show Mavo road make e learn how to cook proper song 😂😂 Your own sound na different level, you no dey try at all 🔥

Chuka profil fotoğrafı
Chuka1 ay önce

From I will take over twitch to music mf

Akintoye⚡⚡ profil fotoğrafı
Akintoye⚡⚡1 ay önce

Nah everybody want sing now music don turn to Taja teran 🤣😂😂🤣

Ghetto Saints profil fotoğrafı
Ghetto Saints1 ay önce

We need gbedu with ekene wire wire

June profil fotoğrafı
June1 ay önce

Davido for just sign you You go make am good money ngl

Obi_kodo profil fotoğrafı
Obi_kodo1 ay önce

Noise and red cup Na PR go sell the album

jaypride profil fotoğrafı
jaypride1 ay önce

Dravel abeg, you need to teach Mavo how to make good music 😭😂 Bro, show him the blueprint before he drops another national emergency 💔😭@davrel

Alexius Osemeke profil fotoğrafı
Alexius Osemeke1 ay önce

DMG - Darrel Music Group ✅✅

No Pain No Gain profil fotoğrafı
No Pain No Gain1 ay önce

Haha. Same rug same coffee table. What a coincidence.

$$$$ profil fotoğrafı
$$$$1 ay önce

This boy wan ruin Nigerians life and una Dey allow am

Arnold profil fotoğrafı
Arnold1 ay önce

Nor be to get studio full house you go fit sing

Adéwálé profil fotoğrafı
Adéwálé1 ay önce

You better go sign kolu

BU£Z£ 🦇 profil fotoğrafı
BU£Z£ 🦇1 ay önce

Yo bro let me be your videographer

Different profil fotoğrafı
Different1 ay önce

Easy ooo broski 😂

Moon 🇨🇦 🌚 profil fotoğrafı
Moon 🇨🇦 🌚1 ay önce

The person wey dey gas you dem no dey hear him gbedu

HazGee profil fotoğrafı
HazGee1 ay önce

You fit spend money take popular but if you no get better music you go tire

Auxx profil fotoğrafı
Auxx1 ay önce

Please chevk out my music🥺💪🏼💪🏼🪽🪽🪽🪽

Hypeboss 🇬🇭 profil fotoğrafı
Hypeboss 🇬🇭1 ay önce

Why dem no go hate you? Dem dey industry over 20 years, but dem no reach this level

ola🇳🇬 profil fotoğrafı
ola🇳🇬1 ay önce

I dey actually feel am

𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 ✶ (former blue tick owner) profil fotoğrafı
𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 ✶ (former blue tick owner)1 ay önce

Friday go shock mavo

GL€ profil fotoğrafı
GL€1 ay önce

3 recording sess is brazy

Jack Chelsea profil fotoğrafı
Jack Chelsea1 ay önce

Music group or yahoo group guys

StarBoy🇵🇹🦅 profil fotoğrafı
StarBoy🇵🇹🦅1 ay önce

Mannie money sabi sing pass this bingo

Pellyfx_ profil fotoğrafı
Pellyfx_1 ay önce

Hafa release better music make we stream am

The LIgHT🐆 profil fotoğrafı
The LIgHT🐆1 ay önce

3 studio set up 😂😂

Big Gilmore1 profil fotoğrafı
Big Gilmore11 ay önce

DMG ENTERTAINMENT 🔥❤️

Benzer Videolar