正在加载视频...
视频加载失败
DAVREL MUSIC GROUP.
31 条评论

No release wetin go land people for hospital

Music industry don turn tajaa teran

I know how to sing well comma sign me @davrel99

if this album no make sense with this plenty producers you carry e go too pain me o🥺💔

Davrel is starting not to give af about what people gonna say.

Abeg show Mavo road make e learn how to cook proper song 😂😂 Your own sound na different level, you no dey try at all 🔥

From I will take over twitch to music mf

Nah everybody want sing now music don turn to Taja teran 🤣😂😂🤣

We need gbedu with ekene wire wire

Davido for just sign you You go make am good money ngl

Noise and red cup Na PR go sell the album

Dravel abeg, you need to teach Mavo how to make good music 😭😂 Bro, show him the blueprint before he drops another national emergency 💔😭@davrel

DMG - Darrel Music Group ✅✅

Haha. Same rug same coffee table. What a coincidence.

This boy wan ruin Nigerians life and una Dey allow am

Nor be to get studio full house you go fit sing

You better go sign kolu

Yo bro let me be your videographer

Easy ooo broski 😂

The person wey dey gas you dem no dey hear him gbedu

You fit spend money take popular but if you no get better music you go tire

Please chevk out my music🥺💪🏼💪🏼🪽🪽🪽🪽

Why dem no go hate you? Dem dey industry over 20 years, but dem no reach this level

I dey actually feel am

Friday go shock mavo

3 recording sess is brazy

Music group or yahoo group guys

Mannie money sabi sing pass this bingo

Hafa release better music make we stream am

3 studio set up 😂😂

DMG ENTERTAINMENT 🔥❤️

