Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Davrel papa too guide🥶

373,394 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля tobe_szn🐝
tobe_szn🐝3 месяцев назад

@blaccmajek Once u see piano for parlour just know say the money long pass wetin u they think 🙂‍↕️

Фото профиля Genzblog
Genzblog3 месяцев назад

How u no go love Nigeria Wen u guide

Фото профиля 𝐏𝐚𝐫𝐢𝐬 🧸
𝐏𝐚𝐫𝐢𝐬 🧸3 месяцев назад

Any house wey get piano for the parlour na old money

Фото профиля Bayode
Bayode3 месяцев назад

@attah_akor No pressure of becoming a doctor, lawyer, engineer or whatever. Just do whatever you love😂

Фото профиля 𝙊𝙩𝙪𝙣𝙗𝙖 🇬🇧
𝙊𝙩𝙪𝙣𝙗𝙖 🇬🇧3 месяцев назад

your own papa?

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice3 месяцев назад

He guide pass your papa!

Фото профиля 𝙊𝙩𝙪𝙣𝙗𝙖 🇬🇧
𝙊𝙩𝙪𝙣𝙗𝙖 🇬🇧3 месяцев назад

👍

Фото профиля The very Big D
The very Big D3 месяцев назад

Just being real bro, I think Davido buying cars back to back for this guy is just totally off the game, his father got them all

Фото профиля Rythm TYS
Rythm TYS3 месяцев назад

I pray I make my children this proud.

Фото профиля Tunde
Tunde3 месяцев назад

@CHIDIBERE0 The real bible verse: “I can do everything through funds my dad gives me.”

Фото профиля OC👾
OC👾3 месяцев назад

If this house cost pass $500k make God take Davido

Фото профиля Great Lazkid 🏔️💫💥
Great Lazkid 🏔️💫💥3 месяцев назад

$1.5 Billion dollars,😂🤣😂, how much apartment costs in New York, una too funny for this app

Фото профиля $@v@ge7
$@v@ge73 месяцев назад

@Toluwase_x I have never been in a danfo chai 😭

Фото профиля X P0LICE
X P0LICE3 месяцев назад

no more way for this olodo sp0ilt br@t, make e go manage hin papa business , Alexa play olodo uprising by dammy krane

Фото профиля Tcash_FPV
Tcash_FPV3 месяцев назад

There’s something about Nigeria that only Rich Nigerians know they don’t really crave to japa, like this guy can literally live anywhere but see what he’s saying

Фото профиля Horpi🔴⚪️
Horpi🔴⚪️3 месяцев назад

"This is the fourth parlour,I've never been there" 😭😭✌🏽

Фото профиля Obsessedwithmytitties🍒
Obsessedwithmytitties🍒3 месяцев назад

Kidwaya in the making

Фото профиля Emelie Nouveau Riche Nwogbo
Emelie Nouveau Riche Nwogbo3 месяцев назад

The guy forehead na a whole continent

Фото профиля SANNI ALI
SANNI ALI3 месяцев назад

You dey ask this kind person whether he wan japa permanently You see the kind mansion wey person dey stay, na streamer and still dey collect monthly allowance untop the 9-5 abi na 10-3 that he's doing Nawa ooo

Фото профиля Teejay
Teejay3 месяцев назад

😂😂 The guidance is on another level.

Фото профиля Toluwase
Toluwase3 месяцев назад

Okoro >>>

Фото профиля BIG TIM 🥷
BIG TIM 🥷3 месяцев назад

Una get money nau Why you no go love Nigeria?

Фото профиля Great Perry
Great Perry3 месяцев назад

@sUccessful1o2 This ngga so cool and fluent. Commot hate

Фото профиля EXPOSÈ♌️
EXPOSÈ♌️3 месяцев назад

What’s beautiful is, how he brags about his dad even when making his own money, this kind of assurance is the greatest thing you ca give to your child.

Фото профиля AFROBEATS VILLAIN
AFROBEATS VILLAIN3 месяцев назад

P00r man pikin go still gift rich man pikin sub 😂 Alexa play Stupld as$ nlggas by dammy krane 🔥

Фото профиля Zonak-Electric
Zonak-Electric3 месяцев назад

@Gbolahanba_ I love him because my papa no fit guide like this make I Dey hustle

Фото профиля Ferozy21
Ferozy213 месяцев назад

“I’ve never been inside a danfo before” I wan cry 😭😭😭

Фото профиля smile
smile3 месяцев назад

Na d money make una dey support am..abi which one be guide everytime

Фото профиля Get Rich Or Die Trying!!!!!!
Get Rich Or Die Trying!!!!!!3 месяцев назад

Nepo life sha....God abegggggg ooooo

Фото профиля Nnaemeka Chris
Nnaemeka Chris3 месяцев назад

Still proud of his faith as a Christian 👍

Фото профиля Morjay
Morjay3 месяцев назад

If my pikin grow reach like this come dey flaunt my wealth instead of em achievement then I go just will out my money to charity

Фото профиля Manuel
Manuel3 месяцев назад

U dey ask person wey dey UK weda he wan japa una dey talk o😭

Фото профиля Tiana
Tiana3 месяцев назад

How's that possible

Фото профиля BigDaddyLanky👿
BigDaddyLanky👿3 месяцев назад

All I can say is omo

Фото профиля Love ❤️ Star 🌟
Love ❤️ Star 🌟3 месяцев назад

That piano 🎹 go fit change wizkid life. Aswear 😭

Похожие видео