Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dbanj no fit go heaven ๐ญ
841,547 Aufrufe โข vor 5 Tagen โขvia X (Twitter)
40 Kommentare

ask dbanj how e be now ๐๐

Wellll ๐

@Eljaph Na dem first chop this Ochacho update ๐

This is evidence that he has been on the grind for long..

Baba burst laugh ๐

๐

This Egbon dey chop this update low-key before e cast

When God wants you to be a pastor but you are a musician ๐

โWhen I chop my shitโ Abi wetin e talk?

Nothing concern dbanj ooh! he gats dance make dem no hold ehm balance...

Dbanj I saw what you did there

Them don de whine this family no be today

You see say he don chop egusi soup, drink bottle waterโฆ evidence Dey under the chair

Omo ๐

๐ ๐

When I chop my shit Dem go fear when I drop my thing All the girls wanna suck my thing ๐ญ Little bro forming like a gangster shit ๐

This actually history being made but people think this kids and his father is a joke but he'll no, this history they are making

He don collect he's own share of the PR๐๐๐

Truth to be told. This kid (ice king) really have passion for music. God bless him and grace him with more musical knowledge

Na Dbanj first chop the update

Na dbanj first chop this update

Dbanj don give u banger

Banger Lee for a reason

Olowo shโoun gbogbo tan ๐คฃ you no go sing keh ? ๐ ๐คฃ โ When I drop my beat โ Ati โ When i broke my teeth โ ๐คฃ๐

Dem don dey chop this update since. Nah peller cast am

No be today this PR Dey active ?

๐๐

๐

And the boy don blow pass dbanj now

Shey na the Ice prince Ochacho be dis?๐คท๐๐ค ๐ Na by force to rap like Americans?๐๐๐Na waaa oo. Meanwhile, plenty people wey really get this stuff no see anybody sponsor them because dem no get money and influence. Isssshhh...๐๐๐๐๐

Coco master for a reason ๐๐

@Paris_NotSaint Wetin be dis๐๐

Evidence that if u stick to one thing for a long time,youโll probably make it in it later Now everybody knows who he is right?

this boy should wrap this up He can't blow

Backing up talentless artist is a total rubbish

๐๐๐๐๐๐ If no be money , he wan run ๐๐๐

@iamdbanj you knew right? ๐๐

Native Doctor : This boy must be please by all means necessary or else there will be problem. Ochaco : Yes Baba ๐

Bro that Desny skit just dey enter my head now๐

Na this video peller watch ๐
