Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Dbanj no fit go heaven 😭

841,479 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 40

Фото профиля unruly
unruly5 дней назад

ask dbanj how e be now 😂😂

Фото профиля EKWE
EKWE5 дней назад

Wellll 😂

Фото профиля Abubakar A. M (QS)
Abubakar A. M (QS)4 дней назад

@Eljaph Na dem first chop this Ochacho update 😂

Фото профиля Oju Nelson
Oju Nelson5 дней назад

This is evidence that he has been on the grind for long..

Фото профиля UCHEY BOOMING ✨
UCHEY BOOMING ✨5 дней назад

Baba burst laugh 😂

Фото профиля EKWE
EKWE5 дней назад

😂

Фото профиля DЯovii
DЯovii4 дней назад

This Egbon dey chop this update low-key before e cast

Фото профиля Justice tips
Justice tips5 дней назад

When God wants you to be a pastor but you are a musician 😂

Фото профиля Wise Crack
Wise Crack4 дней назад

“When I chop my shit” Abi wetin e talk?

Фото профиля Tidim
Tidim4 дней назад

Nothing concern dbanj ooh! he gats dance make dem no hold ehm balance...

Фото профиля Chelsea Boss
Chelsea Boss4 дней назад

Dbanj I saw what you did there

Фото профиля Chidinma
Chidinma5 дней назад

Them don de whine this family no be today

Фото профиля N.W.A♡
N.W.A♡5 дней назад

You see say he don chop egusi soup, drink bottle water… evidence Dey under the chair

Фото профиля CHIMA OF ZCASH📈
CHIMA OF ZCASH📈5 дней назад

Omo 😅

Фото профиля EKWE
EKWE5 дней назад

😂 😂

Фото профиля Culestkid
Culestkid4 дней назад

When I chop my shit Dem go fear when I drop my thing All the girls wanna suck my thing 😭 Little bro forming like a gangster shit 😂

Фото профиля 🤓🤴GoodVibes
🤓🤴GoodVibes4 дней назад

This actually history being made but people think this kids and his father is a joke but he'll no, this history they are making

Фото профиля Automobile Spare parts Dealer 🚘🛠🧰
Automobile Spare parts Dealer 🚘🛠🧰4 дней назад

He don collect he's own share of the PR😂😂😂

Фото профиля BodynSoul CFO
BodynSoul CFO4 дней назад

Truth to be told. This kid (ice king) really have passion for music. God bless him and grace him with more musical knowledge

Фото профиля Tribe Boy🦈
Tribe Boy🦈4 дней назад

Na Dbanj first chop the update

Фото профиля Match Wire⚽️⚽️
Match Wire⚽️⚽️4 дней назад

Na dbanj first chop this update

Фото профиля 𝐁𝐎𝐒𝐒𝐋𝐎𝐑𝐃
𝐁𝐎𝐒𝐒𝐋𝐎𝐑𝐃4 дней назад

Dbanj don give u banger

Фото профиля EKWE
EKWE4 дней назад

Banger Lee for a reason

Фото профиля KING FEMI 🤴🏾💼🔥
KING FEMI 🤴🏾💼🔥4 дней назад

Olowo sh’oun gbogbo tan 🤣 you no go sing keh ? 😅🤣 “ When I drop my beat “ Ati “ When i broke my teeth “ 🤣😅

Фото профиля Anointingxx
Anointingxx4 дней назад

Dem don dey chop this update since. Nah peller cast am

Фото профиля Xabiboy
Xabiboy4 дней назад

No be today this PR Dey active ?

Фото профиля B U C H I ⭐⭐
B U C H I ⭐⭐5 дней назад

😂😂

Фото профиля EKWE
EKWE5 дней назад

😂

Фото профиля Emperocares
Emperocares5 дней назад

And the boy don blow pass dbanj now

Фото профиля addey
addey4 дней назад

Shey na the Ice prince Ochacho be dis?🤷🙄🤠😎 Na by force to rap like Americans?🙄🙄🙄Na waaa oo. Meanwhile, plenty people wey really get this stuff no see anybody sponsor them because dem no get money and influence. Isssshhh...🙄🙄🙄😎😎

Фото профиля sY de ARtist
sY de ARtist4 дней назад

Coco master for a reason 😂💔

Фото профиля LONEBoi
LONEBoi4 дней назад

@Paris_NotSaint Wetin be dis😂💔

Фото профиля NSK
NSK4 дней назад

Evidence that if u stick to one thing for a long time,you’ll probably make it in it later Now everybody knows who he is right?

Фото профиля Preach Ojukwu 🇮🇪
Preach Ojukwu 🇮🇪4 дней назад

this boy should wrap this up He can't blow

Фото профиля DC 07 🪖🦅
DC 07 🪖🦅4 дней назад

Backing up talentless artist is a total rubbish

Фото профиля Don Mayo
Don Mayo4 дней назад

😂😂😂😂😂😂 If no be money , he wan run 😂😂😂

Фото профиля Zankuli The Great
Zankuli The Great4 дней назад

@iamdbanj you knew right? 😂😂

Фото профиля Zonebi
Zonebi4 дней назад

Native Doctor : This boy must be please by all means necessary or else there will be problem. Ochaco : Yes Baba 💔

Фото профиля AWESOME
AWESOME4 дней назад

Bro that Desny skit just dey enter my head now😂

Фото профиля FLACKO™
FLACKO™4 дней назад

Na this video peller watch 😂

Похожие видео