正在加载视频...
视频加载失败
Dbanj no fit go heaven 😭
40 条评论

ask dbanj how e be now 😂😂

Wellll 😂

@Eljaph Na dem first chop this Ochacho update 😂

This is evidence that he has been on the grind for long..

Baba burst laugh 😂

😂

This Egbon dey chop this update low-key before e cast

When God wants you to be a pastor but you are a musician 😂

“When I chop my shit” Abi wetin e talk?

Nothing concern dbanj ooh! he gats dance make dem no hold ehm balance...

Dbanj I saw what you did there

Them don de whine this family no be today

You see say he don chop egusi soup, drink bottle water… evidence Dey under the chair

Omo 😅

😂 😂

When I chop my shit Dem go fear when I drop my thing All the girls wanna suck my thing 😭 Little bro forming like a gangster shit 😂

This actually history being made but people think this kids and his father is a joke but he'll no, this history they are making

He don collect he's own share of the PR😂😂😂

Truth to be told. This kid (ice king) really have passion for music. God bless him and grace him with more musical knowledge

Na Dbanj first chop the update

Na dbanj first chop this update

Dbanj don give u banger

Banger Lee for a reason

Olowo sh’oun gbogbo tan 🤣 you no go sing keh ? 😅🤣 “ When I drop my beat “ Ati “ When i broke my teeth “ 🤣😅

Dem don dey chop this update since. Nah peller cast am

No be today this PR Dey active ?

😂😂

😂

And the boy don blow pass dbanj now

Shey na the Ice prince Ochacho be dis?🤷🙄🤠😎 Na by force to rap like Americans?🙄🙄🙄Na waaa oo. Meanwhile, plenty people wey really get this stuff no see anybody sponsor them because dem no get money and influence. Isssshhh...🙄🙄🙄😎😎

Coco master for a reason 😂💔

@Paris_NotSaint Wetin be dis😂💔

Evidence that if u stick to one thing for a long time,you’ll probably make it in it later Now everybody knows who he is right?

this boy should wrap this up He can't blow

Backing up talentless artist is a total rubbish

😂😂😂😂😂😂 If no be money , he wan run 😂😂😂

@iamdbanj you knew right? 😂😂

Native Doctor : This boy must be please by all means necessary or else there will be problem. Ochaco : Yes Baba 💔

Bro that Desny skit just dey enter my head now😂

Na this video peller watch 😂
