Loading video...
Video Failed to Load
DDM Buju love the song
83,424 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

Ojo make we work na 😤

I like your smile,I like your smell You no dey gba 🥲

The first time e enter my selection, I jam am 4 times on repeat 😂❤️

No be that ojo friend be that?

Buju is a king 👑

@jagoP11 Bro this song sharp🔥

You really try on this ☺️🩵

Tag 🏷️ Odumodublvck for on this sound him go dull you na Black Jesus Nigerians them be

Why that short guy no sing just the observe 😂😂

Ojo werey

You good pass tenski

Egbon dey look say your life don spoil say wetin your papa Dey sing ojo 😂 😭 see the eye wey he give you 😏

Ojo mhi ❤️❤️❤️

Opor

Ojo 🤍⚔️

❤️❤️❤️🔥🔥🔥🔥

@promise0807074 Idolo don whine you o😭

I hope u still dey collect wire sha ?

OJO is a boy 🤷🏼♂️

🙌🙌

E enter like mad

Ojo mi

That one no sabi the song 🎧

Egbon dey there

No worry, we dey chop am this end.

I sight u egbon

Sharp

Ogo

I Dey find money go santori🤣

Go to Spotify

De play

Verse full here

Tansho omo werey
