Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Dee wee mee!!
25,027 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
37 Yorum

With this your dressing like if dem call you ashawo how u go take defend yourself? Maybe if you dress responsibly do your video something go do you 😂😹. Make Una dey mumu Una self later Una go say husband no dey come Una forget say Una no fit marry Una self no matter ur level 😂

God punish you and the husband!!! 😮💨😂

So you want make God punish me, if God punish me how I wan take see money come pay your bride prize Deee wee mee naa fine girl I don finally get your attention 😭💔😹

Saying so much but saying nothing

Na you sabi!! Grapist!!!

Wrap it up bitch! You unfunny MF You can’t even make a laughing Hyena laugh

Ugly failure 😂😂😂😂

Na pad you go follow Ur fellow girls wear by month end, all this tomboy shhi no matter

Facts!!!

I suppose send you something light for Ur Opay, if at all

Nah colo you de take

Yes!!

As 😅

Be like u dey take something?? Abi ... Let me guess mmkpuru miri ✅

No be lie!!! 😌

So noisy

Na Everytime you dey fight e obvious say you be toxic people

Did ur boxer na 200 naira we Dey buy am dat year

I swr 😅

See mouth 😂😂

I for like watch you do boxing ooh

wtf is this?

You just foolish. U no no how irritating u Dey oh. See how u dress and the way u de talk nothing Dey ur head just mumu

This wan useless abeg

This guy na trans?

😂😂😂😂😂 wetin be this?

You are mad, I just confirmed 😂😂😂

Who is this disgusting bitch?

It's only a useless man that calls a lady ashawo.

Omoh I no Dey always find this girl video funny at all,she just Dey make noise jare

Na breast me the look oh

Seriously I no know who gree knack you...too dirty

Kolo jus full this internet space

Retard

Nah woman...

See your mouth 👄

🤩🤩🤩 Wahala
