Loading video...
Video Failed to Load
The Hate is too much ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
2,491,517 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

@seyikanbai God take this one and bring back Dagreen.

God suppose take you sha.

Who be this one again???

We have a saying that when a ladies breaks into tears before a statement is is definitely capping

@Xwelth Didnโt give a fuck about Twitter people But yeah, make a 2 minute video about it

You no fit go far

@kellybonito_BU Any woman wey dey cry to talk her part of the story na crocodile tears ๐

Na twitter people this one wan dey take play๐๐๐Go ask Simi,Na you go later run no worry๐๐

Once cry tears join, just know say manipulation dey behind am

Better go deh do your content creation You are going nowhere in the streaming industry ๐

See the first thing I Dey see after my slip cut๐

Na based on wetin you dey think though ๐

Stupid manipulation,And God go punish you mercilessly

deserved like madโฆ. you were clearly doing your best to disrespect him which was 100% uncalled for

My own is that, you set camera dey cry?

You never see anything, next time you go know Wetin you go dey say ๐

E no go better for you

the fake american accent. lmaooo this babe no real

Mama you sef de find elon money

If twitter people calm down get your time Simi go still dey reliant pass you ๐๐

You tried so hard to belittle a young niqqa making a name for himself. He's a real one for respectfully leaving the scene. You'll get what you deserve ๐๐ฝ๐

You see how she faked the cry at the beginning of the video , you see how it all looked so real ! That how easy they can manipulate things lie against that other gender or committing a crime he knows nothing about . And they would back it with a cry!

So you fit break down I no fit believe una aje

Why would you ask him if he is mentally unstable on your first meeting? I honestly think that's the vibe that fits him though ๐ Wetin you dey think though๐

you just useless anyhow, how does the full video justify asking someone you โdidnโt knowโ if theyโre mentally deranged, is that how you speak to โstrangersโ? Youโre useless for the video

Na based on wetin u dey think tho

Even if you didn't know him,it didn't warrant the words btw

Na initial gragra, if we start to enter you ajeh your mind go dey

god will punish you

God see dirty laugh wey I burst for here ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Omo this girl suppose die from sleep ๐ญ๐

The Duality of a woman

Video representation of an average woman manipulator

You no see any other place to apologize na for X ๐๐ Na brutal people dey here bro๐

This babe be like you just open this app new ๐ญ๐ญ your dragging just start bayii
