Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Delivery kpo is my side hustle 😭😂
35,071 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
13 Yorum

Big tits for BoazZz✰1 yıl önce
Na Leg him use stop the bike oo😭

Stonecode1 yıl önce
E Sha stop🥲😌

3331 yıl önce
Nothing wey Stonecode no sabi drive/ride 😭😂😂

ERIC 🦅💜1 yıl önce
Come enter heaven na. Midwife, you dey deliver after Ramadan. 😂

Stonecode1 yıl önce
If you order I go deliver🙅🏾

E L I P U N™️1 yıl önce
This your Gucci shirt sha😂😂😂

Chief H1||s 🦑1 yıl önce
😂😂😂😂

Stonecode1 yıl önce
Okay🤧🥲

Timil🎶🎶1 yıl önce
Any stonecode video, I dey like before I even watch am, you too dey deliver😂

Kabir Williams1 yıl önce
Omo werey you don dey street taya 😂

Lasman1 yıl önce
Leg break 😆

Anthony Tolulope1 yıl önce
Oloba stone 😀

Solar Heavy1 yıl önce
does this song fit Miami
