Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
dem dey try ehn!😫🤣🤣
31,510 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Those wey get mama do all these for them no no Weytin God do for them, Omo during my school days nothing like mama oo, may her soul Rest In Peace

O fe garri keh! Fresher😀 you for just leave her now, if next session na she go first pack garri

Nostalgic, thank you for the beautiful memories. Our parents did well

What a beautiful memories 😂 My momsy pack lantern join for me, d kind laugh my roomates laughed me ehn, na hide I hide dt lantern till I brought it back home 😂 every little thing she packed (matches, turning stick, hahaha)

Omoooooo..May our parent’s efforts not be in vain o

That Garri and Kuli Kuli na life saver, especially during exam times

God bless Iya Bola she'll even pack paracetamol

Ah go lie for u 😂, them talk say make I carry potty 😂😂…. I Dey laugh for weetin … Omo I reach boys hostel toilet for school , Omoh , ah won crazy , I just tell them make them help send the potty ASAP 😂😂😂😂..

You no go first like ham but when you reach school and e don dey reach exam period nah that time you go dey regret Wetin you reject when your mama dey tell you make you carry Nah me regret pass hunger won comot my eyes then 😂💔

You dont want garri keeh 🤣😂 Multi purpose food

The crazy thing is these things come in handy

I love you mum. Garri, Groundnut and sugar and cabin buscuit no dey ever miss if others are missing...God keep her safe for me 🙏

God bless you and the spring of your creative mind.🫶

Na wetin make me follow Lolade for my year 1 be this Girl always had food and snacks from home.

That cry 🤦♀️ it settles it all ... they actually know what they are doing, when u reach school u go dey grateful.

Wish I got to experience this kind of treatment.. must be nice 😩

Make Lagos landlord's no catch this sitting room

mothers ehn built different

Ororo itura yen gangan, o necessary 😂

Omo.... This was me in July 2008..... We bless God Memories

They are perfect with emotional blackmail… 🤣🤣🤣 once my mum don dey do like say she won cry.. I don move comot…

Folagade still took the liberty of going through the stress still hire taxi ….dem still tie load 😂😂

Am sending this to Iya Temitope right now 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

so relatable ! God bless our mothers

You no want garri ke ?? Ok na… igbeyin ojere n’bo

Na everything you go later chop and appreciate am

Better burn candles 😂😂😂

@tweem 500 reposts

God bless our mothers.

African moms are the best for real 😅😅

Eni egbere yen ti po ju now mama deola. My mum had a kitchen utensils shop , I just went there to carry everything I needed. God bless my parents. I remember my tokunbo CD player my dad got me.

Pls monetize ur account ooo. You’re too too good 😊. Omo Rich man pikin go think say nah skit

This is so accurate. And in most cases they know best, we just dey get strong head
