Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Dem no dey tell person 🤣🤣🤣

27,157 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von OMO IYA LEKAN💕✨️
OMO IYA LEKAN💕✨️vor 1 Jahr

Egbon @MkoTheComedian i don dodoyo for one single mother today she scam with 10k 😤💔

Profilbild von SHOPPY YUPPIE
SHOPPY YUPPIEvor 1 Jahr

Dey play, bobo wey still fit buy sachet water from the supplier still guide, if real Sapa enter body, BOBO go dey warm Bore Hole water drink walahi .

Profilbild von LEGOLAS
LEGOLASvor 1 Jahr

For where , I Dey think say you wan talk say Na tap water 🚿

Profilbild von Master Uncle
Master Unclevor 1 Jahr

Ds one still guide when u de call them come deliver……if real sapa enter u see na all dt bottle water bottle way u don drink bfor u go de put borehole water carry inside fridge

Profilbild von Unplugged
Unpluggedvor 1 Jahr

No b lie

Profilbild von george
georgevor 1 Jahr

You never fetch drinking water for keg?

Profilbild von 🤍KAHLIFA 🤍
🤍KAHLIFA 🤍vor 1 Jahr

Dodoyo go learn lesson 😂

Profilbild von College_Fund
College_Fundvor 1 Jahr

That tweet's saying people don't warn you before things happen—just hits you outta nowhere. If markets come up, @DavidSmithX1 would probably say that's how crashes feel too. Real talk.

Profilbild von DhizzyBets
DhizzyBetsvor 1 Jahr

Walahi 😂

Profilbild von YOMI🍃
YOMI🍃vor 1 Jahr

😅

Ähnliche Videos