Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Dem later do convoy. 😂
324,896 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

As them loyal he don put them on

@BlaqChyld420

He taught them how to fish instead of giving them fish 😹. Weldone Bravo. Brotherhood are proud of you👏

He don teach dem how to fish ,make dem no finish hin fish

He don put them on 😂😂 Fb 🤲🏾

As the update don pay …. Them don share Fundz go chop life 😅😂😂

When update go round na so e suppose be 😎

Don tey wey that boy dey use hand dey chop 😂....see he dey shake him hand 😂😂😂😂😂 Original ibile

All man must taste big bread 🙏🏿

I keep seeing the young man everywhere. He don start embody the Egbon adugbo lifestyle from him young age.

Everybody later chop wire

Omo with the look of the rice e go sweet well well.

Moral lesson: only your car no fit form convoy,try Dey share with your guys

The funniest part on there page he is always the one begging for food when spotlight came it took a turn con be like say na hin stingy 🤣🤣🤣 I’m glad they’re all of them triplets living ok now

Na so e suppose be normally oooo But when grass green E Dey hard to see snake

Him done involve them

God don run am 😂😂

Las Las Everybody go dey alright.

Everybody later chop wire 😂

Update toh badt

Seriously when did we normalize eating rice and pasta with hands….i remember we used to make fun of Ghanaians for it some years back

As that boi share them update! them no later dey on there oo, yahoo boi make una learn from this oo.. share update don't be stingin

You see that boy wey shake hand, na legend😂

At least he made sure everyone is eating 💪🏽

🥰

Where unna dey see this video sef 🤣🤣

Give kids protein 🤦🏽♂️😒😂

SQUAD

😂😂😂

Na who loyal dem dey show how to fish

Same team chasing their goals🤣

Mad convoy 😂😂😂
