Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dem later do convoy. ๐
324,896 Aufrufe โข vor 11 Monaten โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

As them loyal he don put them on

@BlaqChyld420

He taught them how to fish instead of giving them fish ๐น. Weldone Bravo. Brotherhood are proud of you๐

He don teach dem how to fish ,make dem no finish hin fish

He don put them on ๐๐ Fb ๐คฒ๐พ

As the update don pay โฆ. Them don share Fundz go chop life ๐ ๐๐

When update go round na so e suppose be ๐

Don tey wey that boy dey use hand dey chop ๐....see he dey shake him hand ๐๐๐๐๐ Original ibile

All man must taste big bread ๐๐ฟ

I keep seeing the young man everywhere. He don start embody the Egbon adugbo lifestyle from him young age.

Everybody later chop wire

Omo with the look of the rice e go sweet well well.

Moral lesson: only your car no fit form convoy,try Dey share with your guys

The funniest part on there page he is always the one begging for food when spotlight came it took a turn con be like say na hin stingy ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Iโm glad theyโre all of them triplets living ok now

Na so e suppose be normally oooo But when grass green E Dey hard to see snake

Him done involve them

God don run am ๐๐

Las Las Everybody go dey alright.

Everybody later chop wire ๐

Update toh badt

Seriously when did we normalize eating rice and pasta with handsโฆ.i remember we used to make fun of Ghanaians for it some years back

As that boi share them update! them no later dey on there oo, yahoo boi make una learn from this oo.. share update don't be stingin

You see that boy wey shake hand, na legend๐

At least he made sure everyone is eating ๐ช๐ฝ

๐ฅฐ

Where unna dey see this video sef ๐คฃ๐คฃ

Give kids protein ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐๐

SQUAD

๐๐๐

Na who loyal dem dey show how to fish

Same team chasing their goals๐คฃ

Mad convoy ๐๐๐
