Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Dem later do convoy. 😂

324,896 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

Adefeoluwa profil fotoğrafı
Adefeoluwa11 ay önce

As them loyal he don put them on

MCMLXXII 💛 🇦🇷🇦🇷 profil fotoğrafı
MCMLXXII 💛 🇦🇷🇦🇷11 ay önce

@BlaqChyld420

Daddy Enzo🧸 profil fotoğrafı
Daddy Enzo🧸11 ay önce

He taught them how to fish instead of giving them fish 😹. Weldone Bravo. Brotherhood are proud of you👏

Reminder profil fotoğrafı
Reminder11 ay önce

He don teach dem how to fish ,make dem no finish hin fish

𝐎𝐍𝐎𝐖𝐔 profil fotoğrafı
𝐎𝐍𝐎𝐖𝐔11 ay önce

He don put them on 😂😂 Fb 🤲🏾

Manlike_Temi 像人一样 profil fotoğrafı
Manlike_Temi 像人一样11 ay önce

As the update don pay …. Them don share Fundz go chop life 😅😂😂

Gabrr_el profil fotoğrafı
Gabrr_el11 ay önce

When update go round na so e suppose be 😎

MOBILE 🚘✈ profil fotoğrafı
MOBILE 🚘✈11 ay önce

Don tey wey that boy dey use hand dey chop 😂....see he dey shake him hand 😂😂😂😂😂 Original ibile

Tony Montana profil fotoğrafı
Tony Montana11 ay önce

All man must taste big bread 🙏🏿

Seankay profil fotoğrafı
Seankay11 ay önce

I keep seeing the young man everywhere. He don start embody the Egbon adugbo lifestyle from him young age.

bigmanpoppin profil fotoğrafı
bigmanpoppin11 ay önce

Everybody later chop wire

King Solomon profil fotoğrafı
King Solomon11 ay önce

Omo with the look of the rice e go sweet well well.

𝕽𝖔𝖞𝖆𝖑𝖙𝖞 ❤️👑 profil fotoğrafı
𝕽𝖔𝖞𝖆𝖑𝖙𝖞 ❤️👑11 ay önce

Moral lesson: only your car no fit form convoy,try Dey share with your guys

Samson Ogunbiyi profil fotoğrafı
Samson Ogunbiyi11 ay önce

The funniest part on there page he is always the one begging for food when spotlight came it took a turn con be like say na hin stingy 🤣🤣🤣 I’m glad they’re all of them triplets living ok now

D1ilove💛 profil fotoğrafı
D1ilove💛11 ay önce

Na so e suppose be normally oooo But when grass green E Dey hard to see snake

Noble Creation | AI producer profil fotoğrafı
Noble Creation | AI producer11 ay önce

Him done involve them

FARGO! profil fotoğrafı
FARGO!11 ay önce

God don run am 😂😂

STAN.HQ🇱🇺💨 profil fotoğrafı
STAN.HQ🇱🇺💨11 ay önce

Las Las Everybody go dey alright.

iwara.void profil fotoğrafı
iwara.void11 ay önce

Everybody later chop wire 😂

DarkDude profil fotoğrafı
DarkDude11 ay önce

Update toh badt

Blaise profil fotoğrafı
Blaise11 ay önce

Seriously when did we normalize eating rice and pasta with hands….i remember we used to make fun of Ghanaians for it some years back

XTP 🥇 profil fotoğrafı
XTP 🥇11 ay önce

As that boi share them update! them no later dey on there oo, yahoo boi make una learn from this oo.. share update don't be stingin

P.O.P BOY profil fotoğrafı
P.O.P BOY11 ay önce

You see that boy wey shake hand, na legend😂

pappy_ jhay profil fotoğrafı
pappy_ jhay11 ay önce

At least he made sure everyone is eating 💪🏽

David Aristo profil fotoğrafı
David Aristo11 ay önce

🥰

ReeRee ( Mrs 💍) profil fotoğrafı
ReeRee ( Mrs 💍)11 ay önce

Where unna dey see this video sef 🤣🤣

the🤴🏾Jeshurun profil fotoğrafı
the🤴🏾Jeshurun11 ay önce

Give kids protein 🤦🏽‍♂️😒😂

Coolest ♠️♣️♠️ profil fotoğrafı
Coolest ♠️♣️♠️11 ay önce

SQUAD

elitemind🧠of sport💜 profil fotoğrafı
elitemind🧠of sport💜11 ay önce

😂😂😂

Sativa & Indica profil fotoğrafı
Sativa & Indica11 ay önce

Na who loyal dem dey show how to fish

General Knowledge profil fotoğrafı
General Knowledge11 ay önce

Same team chasing their goals🤣

Unlimited lee 💵💰❤️ profil fotoğrafı
Unlimited lee 💵💰❤️11 ay önce

Mad convoy 😂😂😂

Benzer Videolar