Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Dem no dey hide this thing again 😭

244,053 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

40 Yorum

Bọlaji profil fotoğrafı
Bọlaji3 ay önce

This hooks things don turn to norms ooo. Cuz koyemi moo. Kids wey suppose dey school

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE3 ay önce

Aswear bro, no shame again

Bọlaji profil fotoğrafı
Bọlaji3 ay önce

Aswear and their momma no care

FemWears👟 profil fotoğrafı
FemWears👟3 ay önce

@CHULLY1010 Dem dey bring money come house na

Bọlaji profil fotoğrafı
Bọlaji3 ay önce

@CHULLY1010 Over demanding from them by their parents is worst

Ooni of Surulere 👑 🌟 profil fotoğrafı
Ooni of Surulere 👑 🌟3 ay önce

Shame don scares this days omo

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE3 ay önce

💔

O L A profil fotoğrafı
O L A3 ay önce

E don turn norms for their side

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE3 ay önce

😭😭

Jagunlabi profil fotoğrafı
Jagunlabi3 ay önce

If you no get who dey disappoint you or embarrass you online, you no know wetin God do for you.

MRTIBBS profil fotoğrafı
MRTIBBS3 ay önce

Omo 💔 e day shame me say she day speak Yoruba 😭

𝟐𝟑 profil fotoğrafı
𝟐𝟑3 ay önce

the last word “owo aagun mi ni” it’s my hard earned money. for sex ò

Talisman(THG4L) profil fotoğrafı
Talisman(THG4L)3 ay önce

It will surprise u to know that it’s normal among girls including girls in relationships now , u must press money before or after knacking in one way or another. Ur serious girlfriend fit give you time but she go still bill after sex make e no look like say nah sex for money 😂

Good Bunny 😈Lfc🎾🐐🐉⚔️🥲 profil fotoğrafı
Good Bunny 😈Lfc🎾🐐🐉⚔️🥲3 ay önce

When it’s time to marry and you marry right you don’t know what God has done for you 😭. This is basically what’s left for our generation. 75 to 80% of girls dey run this things

Unreal X 𒀭 profil fotoğrafı
Unreal X 𒀭3 ay önce

Hooks has now been normalize in Nigeria. I'm not surprised. Ny own be say as a man, don't settle for nonsense

G5v3 (omo lile) profil fotoğrafı
G5v3 (omo lile)3 ay önce

Eleda e ma ko e je moro 😭😂

Bro profil fotoğrafı
Bro3 ay önce

When I say women are sex object they will say my mother is also ok yes all women are sex object

Ò l ì v è r profil fotoğrafı
Ò l ì v è r3 ay önce

Same same with game guts who don't see any shame in saying what they do. Have some shame.

Olamideishere profil fotoğrafı
Olamideishere3 ay önce

If dem catch u, beat you up and disgrace you now, foolish women like you will call it harassment😏 Remove the money u both agreed on and send the rest yet you refuse😏 Na why dem dey use some of Una be that, na Greed dey push most of you into prostitution not Poverty

Ajani_Jesu ⚠️©️ profil fotoğrafı
Ajani_Jesu ⚠️©️3 ay önce

Omo all these models no dey hide again both young and old hooks

𝑴.𝑫 🦺 profil fotoğrafı
𝑴.𝑫 🦺3 ay önce

“Owo aagun mi ni” as if no be una two enjoy the do

Swagoraimo🦅🦀 profil fotoğrafı
Swagoraimo🦅🦀3 ay önce

Nah mumu person go believe this sha

KhaliphaDc profil fotoğrafı
KhaliphaDc3 ay önce

As far she Dey remit nothing concern family again

Dan “D” DON profil fotoğrafı
Dan “D” DON3 ay önce

lol not surprised some married women too do HK the rate at which HK is on the rise now ehn

Sambill profil fotoğrafı
Sambill3 ay önce

You go sleep jail, better you refund him now tiktok won't save you.

Nana™️🦅 profil fotoğrafı
Nana™️🦅3 ay önce

“Ógbé méjì wá bùt kò ká” 😭😂😭😂

Aaré profil fotoğrafı
Aaré3 ay önce

@thatboypypa_ Where are her parents and siblings and friends?

Tungee🦧 profil fotoğrafı
Tungee🦧3 ay önce

I do say it, as a young guy, before you marry you've many work to do. Tomorrow now one innocent anambra man go marry her

Akolawole profil fotoğrafı
Akolawole3 ay önce

Hooks wey don dey turn normal thing 😭😂

T. A (GCON) profil fotoğrafı
T. A (GCON)3 ay önce

There is no shame again , na wah oh

2much profil fotoğrafı
2much3 ay önce

She say na her sweet money 😂

Agbolahan profil fotoğrafı
Agbolahan3 ay önce

Hide wetin 🤣🤣🤣 This is 2026, almost everybody done mad finish. She says the money is for her sweat 😅

TIAMIYU IBRAHEEM profil fotoğrafı
TIAMIYU IBRAHEEM3 ay önce

Eleda e yen gan loma gbe e Dey kirikiri 😂I pity u

Sodiq Afolabi profil fotoğrafı
Sodiq Afolabi3 ay önce

If you get family wey no dey disgrace you for social media you don't know wetin God do for you. Eledaa e ti sofo danu ONKROMOLORIBRK

Bayo BLessed profil fotoğrafı
Bayo BLessed3 ay önce

Abeg. Which work she dey do oo

💜Ray 'Adara 🇳🇬™️ profil fotoğrafı
💜Ray 'Adara 🇳🇬™️3 ay önce

Chai ibadan girls again, abeg iya awon Omo daa , shame wear me trousers and suites Somebody future wife ,

stay shinning, S.O.CEE that aura no be accident. profil fotoğrafı
stay shinning, S.O.CEE that aura no be accident.3 ay önce

“Kosi wife material mo, hookup babe lo por nta”😢

TOSIN RADEL profil fotoğrafı
TOSIN RADEL3 ay önce

Abeg make account wey get blue tick ask for her tiktok handle tag me. I wan see something

OmoEsu profil fotoğrafı
OmoEsu3 ay önce

Ole omo ole I go too hunt you if na me .

Roby 🇺🇳 profil fotoğrafı
Roby 🇺🇳3 ay önce

MANY OF YOU DON’T KNOW THAT OVER 70% NIGERIANS ARE CRUDE UNEXPOSED DINGBATS WHO HAVE NORMALISED PROSTITUTION. THEY ADVERTISE THEMSELVES ON SOCIAL MEDIA PLATFORMS READY & WILLING TO HAVE SEX AT AN AGREED PRICE. THESE GIRLS ARE SELLING THEIR PVSSIES FOR MONEY

Benzer Videolar