正在加载视频...
视频加载失败
Dem suppose deck am well well!!🤣🤣😂
40 条评论

I have always maintained that this so called pranksters will meet their unexpected end soon, then all will know that this is not funny at all.

They do too much

The Werey carry block asap 😂😂😂😂 no chill pill

Sharp sharp

The second guy was supposed to hit him with that shovel

Make Una calm na😂

Omo, that guy wey throw that block hand shape dieeee🤣🤣

Make dem finish am!!😂

@Dhebola1 Person Dey under sun since morning you go Dey pull prank 😂😂 on them…

His life flashed in his front 😂😂

Won fe pa danu

God wey save am be say no be aboki 😂😂😂wetin concern Musa with camera

The way this guy carried the block is amazing. The guy is seriously provoked. If he lays hands on any of our leaders, they will smell hell.

This pranksters 😂😂

Dem too do

D guy on cap too ready for anything him just wan see how d film go end 😂😂😂😂😂😂😂

Where his one dy run go🥱

You go Dey prank who Dey hungry 😂😂😂 Your mind go touch ground

I have warned many of the so called prank whatever not to prank their destinies to destruction. They should have given him mark to show his children's children.

The way the guy wey throw block stand I don know he up to something 😂😂😂

Men are not even smiling and you want to prank them

Next time you wouldn't disturb those looking for their daily needs 🤣🤣

The way they take big risk because of prank… I hope one will not kpai one day…

Brr’s comportment is not from here ..

He for deck him head make he correct

Him get luck say Nigerian block no dey strong everywhere go just blur for im eyes 🤣

This Una prank ehn! One day person go just kill Una sara. Oh! Money no easy to get ooo.

No be everybod get time for rubbish

You don die today

U r lucky that they didn't leave that block on your head.

Why's dat in fear d default name dat comes is jesus

If them never kee one of these pranksters the rest no go learn 😂

Some contents go soon send people go early grave like this oo. I mean some people are not even smiling

You dey carry Men wey dey hustle under sun play abi...hand never touch you before

That slim guy na strong man oo 🤣🤣

E go clear for him eye

That guy supposed deck am the shovel first b4 he listen 🎶.

Seek of content, they almost kill am!🤣🤣🤣

The guy with cap too rugged I like him

If they never kill one prankster the rest no go learn
相关视频
Sensitive content
This aged well 😂😂🤣🤣
H
96,854 次观看 • 1 年前

