Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Dem wan use garri blind Sabinus pikin😂
109,133 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

SOCHiCFC 🪖 🦍1 yıl önce
Your lunch dey pour 🫗 seniorman 😆 🤣

Rock Paper Sizzle2 yıl önce
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

El-CHAPI 💪🏾1 yıl önce
Funny Emma don dey grow ooo

BooKie⚽️1 yıl önce
Hunger don collect some department for inside my brain 😂😂😂

Biggie1 yıl önce
Na still garri be en lunch 😭

7🦇1 yıl önce
Make person tell me wetin happen abeg.!

KINGPIN1 yıl önce
Na sabinu pikin true true?

Nozy Funky Diablo1 yıl önce
😂😂😂

𝐵𝑎𝑒✞𝑘𝑎𝑦 🇨🇦1 yıl önce
Lol

Happy Jones😎1 yıl önce
😹😹😹😹my belle o

7🦇1 yıl önce
😂😂😂😭
