正在加载视频...
视频加载失败
Dey play, Game wey I pick as GG 🥹😭
26 条评论

U good dey drop game

Congratulations,god wey do your own go run am for me

If some hands just touch your bet code there's no luck in this world that is going to make you win that ticket,u know why? They will stake so high on the code dat their potential win would be so big even the universe would not align in their favor cos it's not yet their time

Ah Omo if to say I see this game na 5K I for bet am 🤣🤣🤣☑️

lol 3k 20m God o de shanu mi 🙏🙏

I don sha follow u make I tap from Ur grace this weekend

Way you I don follow you dey drop code

Omo congratulations abeg drop the next one

3.6K odds ha!

This is crazy mhenn 🔥🔥

The best me hands down today But God pass them

Congratulations,guy cook another one for the street

Big congrats chief Pls bless me with 1k

See odd 🧐🧐

Congratulations what a pick

My own was @psv win that what killed mu 350k last night... Congratulations to you man

Boss abeg help me with any amount

What a game bro

Pick another nah

Why I ni dey see this kind game

Have akways pray the day my luck will shine hen on this ogberaga betting if am gonna waste the odd with little money ..make I no see the luck o The day I will see better money play the game make I see the luck ... Cause I can relate with him using his little money to play

Congratulations

Na the music weh you use dey pain me pass. Are you mad?

Omoh u use 30 naira stake

3.6k odds buh it’s 199k you could win? @Kmighty20 see wetin some people dey do…

Mtcheww why 30 naira
