Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

una wey dey approach random shawties dey try😭😭

588,216 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля ⛷️
⛷️1 месяц назад

Once you don acquire self confidence nothing go dey hard you again

Фото профиля Favour🧃
Favour🧃1 месяц назад

Before I walk up to banny I go first make up my mind what must be must be 😂

Фото профиля TYU
TYU1 месяц назад

You no fit do am? It requires an insane amount of confidence tho

Фото профиля y☄️
y☄️1 месяц назад

This one dey calculate money you dey ask her another thing 😂

Фото профиля Who Is Kenbruz
Who Is Kenbruz1 месяц назад

Simp being ignored 💔💔💔

Фото профиля Vanmiz⋆♱
Vanmiz⋆♱1 месяц назад

I no fit try this thing

Фото профиля Mr Bassy
Mr Bassy1 месяц назад

Your lines wack 😭

Фото профиля Antho ola
Antho ola1 месяц назад

That eyes wey she use look am be like "who be dis foolish id!ot" 😭😭😭

Фото профиля Smart Bernard 🐐
Smart Bernard 🐐1 месяц назад

I never approach any random girl for my life before 😅 I hate insult

Фото профиля teemah__tweetT
teemah__tweetT1 месяц назад

@_spicychoco_ She was like “abeg comot for here”😂😂

Фото профиля M̶E̶T̶H̶O̶D̶_🦅
M̶E̶T̶H̶O̶D̶_🦅1 месяц назад

𝘽𝙧𝙤 𝙜𝙤 𝙛𝙞𝙣𝙙 𝙖𝙣𝙤𝙩𝙝𝙚𝙧 𝙥𝙞𝙘𝙠 𝙪𝙥 𝙡𝙞𝙣𝙚𝙨 𝙡𝙤𝙤𝙠𝙞𝙣𝙜 𝙛𝙤𝙧 𝙮𝙤𝙪 𝙠𝙚𝙝 😂

Фото профиля Mr president
Mr president1 месяц назад

You see ogbanje u still go Dey meet am 🦉😹

Фото профиля mightbeTrident🥶
mightbeTrident🥶1 месяц назад

Even me sef follow am hiss 😂😂💔

Фото профиля Tommy♊️♣️
Tommy♊️♣️1 месяц назад

She shake head for am 😭😭💔

Фото профиля Performative Scanner 👀
Performative Scanner 👀1 месяц назад

Once you overcome the fear of rejection, The rest is a piece of cake. Worst thing she can do is reject you and anyone who witness it will forget your face in a couple of days

Фото профиля ☻
☻1 месяц назад

How una dey do am?

Фото профиля Ruthles$
Ruthles$1 месяц назад

Bitches like this, you introduce with your name. And keep it moving if you if you’re not getting the vibe

Фото профиля 99
991 месяц назад

@MCN_Enigma Which one be are you searching for me?? 😂😂😂

Фото профиля Chucks David
Chucks David1 месяц назад

once you have to repeat yourself twice, just take your L and move on before it worsens

Фото профиля gbengulo
gbengulo1 месяц назад

Instead make u tell am say u won buy am food

Фото профиля ♠
♠1 месяц назад

Person wey don kolo. Why be rude

Фото профиля Bayse_10
Bayse_101 месяц назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Tunji Peters
Tunji Peters1 месяц назад

Bro abort abort abort mission !!😂😭

Фото профиля $𝔸𝕄𝕄𝕐🥷🏽💰
$𝔸𝕄𝕄𝕐🥷🏽💰1 месяц назад

The girl na fool 😂

Фото профиля Social Sage
Social Sage1 месяц назад

It’s either the guy is incredibly ugly.. Or he is badly dressed

Фото профиля Nathaniel🇬🇭🇳🇬
Nathaniel🇬🇭🇳🇬1 месяц назад

He wasn't smooth enough.

Фото профиля 𝖉𝖎𝖛𝖎𝖓𝖊🦠
𝖉𝖎𝖛𝖎𝖓𝖊🦠1 месяц назад

Lots of courage is needed

Фото профиля Francis
Francis1 месяц назад

Baba first look around Dey observe 😂

Фото профиля TOBI TOBE OKO MAMA E
TOBI TOBE OKO MAMA E1 месяц назад

I no even too stress much cos she doesn’t even look better than my babe.

Фото профиля SneakyLink
SneakyLink1 месяц назад

If he was good looking and articulated well, she'd have loosened up

Фото профиля Goodie🧃
Goodie🧃1 месяц назад

Them dey rizz naija girls? 😂

Фото профиля Cheezy
Cheezy1 месяц назад

Swears na geh geh make me burst laugh 😆

Фото профиля 𝕍𝕚𝕔𝕜𝕪 𝑪𝕣𝕦𝕫
𝕍𝕚𝕔𝕜𝕪 𝑪𝕣𝕦𝕫1 месяц назад

lol 😆

Фото профиля Blizzy💸
Blizzy💸1 месяц назад

How e Dey be

Похожие видео