Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Dey play , me & my daughters in 2035. 😂😂
Комментарии: 11

You see say the mama no Dey? We don divorce am cause she no gree stan.

😂😂😂😂😂😂 thank God say my babe na United & Ronaldo fan

Lmfaoooo wallahi this will so be me. The painful thing be say I no sure say after Ronaldo, any other player fit craze me like this, and i no go born before e retire😔

If e retire na full time yamal hate I go enter You fit dey see “he’s just 27” by then.

So one woman one day will say my husband is Kussman💔

If first cry wey come my pikin mouth no sound like “suiiii” em mama go talk who give am Belle

😂😂😂😂😂 I don plaster the whole house with Madrid jersey Make them no follow United suffer

My children fit do anything ohhh but them must support Ronaldo that one no be option. Even my wife Ronaldo fit make us divorce

LMAOOO

Make ur son or daughter support chelsea or arsenal and your wife to support Barca and still love lamine yamala

I’ve only dated United fans all my life. 😂 I just dey reason am now.
Похожие видео
Sensitive content
Tears Dey my eye 😂😂😂😂
Alabi
119,526 просмотров • 8 месяцев назад
