正在加载视频...
视频加载失败
Diegots Dey always active One Diegot say make I share 500k for una 😊
45,184 次观看 • 27 天前 •via X (Twitter)
34 条评论

GOC I greet you specially 😂🫵. Multiple salama for you this morning.

Sirlooooooooiin I don miss you tire

Small account issues GOC. Can’t open chats yet but once I can I go play you the tape. Nothing give me joy reach as I see where you de active press multiple necks 😂🫵 Never change my GOC

I dey active. Make I drop aza

This APC supporter Dey beg for Gas money 😂😂 maybe na to give am small 5k make the hungry bastard chop 🤣🤣🤣

Oya Harry run me beer 🍻 money, I need dey high face this evil government and their ronu rascals

We mount o Diegot or nothing

Long live the national Association of Diegots both home and Abroad branches And long live our national president of the Diegots @trigottista chief obata Oso 1 na Italy and other executives

I know people wey no be our fellow diegots, I go point them out for you

Good morning to all the diegots, we are eating good this week. We move

No be lie. We active more than chivita

I Dey see my period like this 20k go cook stew nwannem

All of us Diegots make we gather here 😅

Yes, abeg. I must win your giveaway this time around. 😩😩😩😩🙏🏼🙏🏼🙏🏼🙏🏼

We gallant 🤝❤️😂

The Diegot don show love, make we collect am

@Adathebeloved , you've been missing in action...free thing from family members no dey purge. Come pin here. No vex

Week way go sweet na from sunday morning you go notice am

@Bolu035 God bless the anonymous diegot

Ok o. I dey here o

@OmobaObi If we no chop Wetin we gain🍻

Make Harry give this guy even tho na 1k he go use am guide for 4years na yorugba lifestyle b dat 🤣😂

Diegot army oya let's go. I am sharing it. Stay active🥰❤️

Nice gbedu... 🕺🕺🕺

Make sure the corn 🌽 kids gets it all

E clear! Men Mount like Zion Ministry must move forward 🙌🏻🙌🏻🙌🏻🙌🏻🙌🏻

In case the money still remain, I dey available School don resume make we use am buy socks and water bottles for children

Na wetin I need be dis @trigottista

Happy Sunday to him,you and us...

I nominate diegot @aussiechicng abeggg! 😭😂 King Harry, abeg and please, I dey on my knees. 🙏🏾🤣

My brother wey dey represent. We need more of you. I suggest you use some part of that money to recruit more patriotic and Igbotic souljas to be representing even when you are sleeping.

God bless the Giver. Harry well-done👍🏾

Boss I really need help and I no fit cry. My wife is sick and I can't afford 80k for medical attention. House rent self dey there. Landlady Don call me tire. I'm scared fr

Share the money reach here
