Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I too dey respect this guy… he dey always make sense
Комментарии: 33

Make una show me way ooooo😭

He’s on point! Knowledge is only power when applied!

Na my favorite influencer be that. @royzkingin no dey ever slack. ❤️

Number 1 isn’t so valid,because that line of thinking is what would cause most people from listening to advice,we tend to treat someone’s temporary situation as a permanent judgement

That comforting feeling be dey my head omo No be lie 😭😩❤️⛹️♂️

Share me his handle

E de always make sense on a stedede

real talks

He just dey spit dust

No be small wahala

💯

Facts man I need to get out there

Alaye this life no straight

Allah

All of them are saying the same shit.

Real

@xviddl download this

@TheReaganGRM “Growth requires discomfort” i no gree with that one

Aswr, na my mentor be that o, SM egbon. Gangsta wey Sabi. OT po repete.

Royzking is him

Real ✅

I mess with him too

Royz dey always talk facts

@Elishabenson_ That number 1 chaiiii ! Learnt it the hard way . Potential na for your back pocket real life ! motion ni koko .

Risk na for person wey nowa give woman belle and wey no be first born Better enjoy comfort small plan your life well before execution

Facctttssss

Discomfort urself go enter wetin go kill u early…..oku gbe😹😹

Royz na correct guy

Crazy hahaha 😆 😂

No cap

No cap

Omo 😭😭😭😭

Comfort talk na bullshit
