Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Dis girls too funny 😂
20,523 görüntüleme • 17 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Once I try fvck u on first meet and u chest am, my feelings go off instantly !!! 💯😑

Liability go dey threatening person +234 girls 🤦🏾♂️

The feelings were never there before.., most ladies love the money not the man.

make you sef kpaii join the feelings ino send you

Check out @Tuff_boi06 🦖

Ejeh Jesuuuuuuuuuuu🤣🤣🤣

Fake love 😂

Them no real bro 🤝😂✅

I tire o

I won’t even wait for you to bill me twice before I block you

U can use the 🚪Omo werey🤗🤗

😂😂

Tactics ti poju 😹😹

😂

😂😂😂

😂😂

Ejeh Jesus 😂😂😂

😂😂🤣🤣😅

Dem no real at all 🤣🤣

Afi tactics ofo yiii sha all the time

One Mugu told me last night say if I no fit send transport fare it’s impossible for her to use her money to come on a date with me, na once I end call block the werey.

The audacity broo Omo ehn Some of these girls get mind shaa

Mugu. Incase you don’t know that fuel is 1,900 And you currently support BAT I want to remind you that it will never be well with you. And you better stop making useless content and use this your useless page to do the right thing. Ezi

Na money be the feelings 😂😂

Imagine

Oloribuku ni won jare😂😂

@mkothecomedian

You no fit see dem for this kin comment section

Keep pressing their neck

As how now 😂😂😂😂😂

Abi oo
