Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dj chicken don become king keh😭😂
79,652 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Phenom🐦🔥vor 1 Jahr
DjChicken na cruise on e own🤣🤣🤣🤣 Anybody wey hate this guy e life don spoil be that😂

22 ✨vor 1 Jahr
content deh cry for him hand 😂😂😂

Bashorun Ekovor 1 Jahr
Some step up from Oluwo Egba to a full fledged King with no kingdom. That broda is truly sick in the head. 😂😂

The Immortalvor 1 Jahr
Bro got super vision with 500X zoom 😭😭

focus 🦄vor 1 Jahr
Person Dey ment una dey call am cruise

ThelastBOB 🐾vor 1 Jahr
Dj Chicken dan collect Oba agbaye from Oba Solomon. I support it

Kaybee💀vor 1 Jahr
King????? Where

SMARTvor 1 Jahr
👋

MʘLʘLUWᗩ🇳🇬🇰🇪🇬🇭🇺🇬vor 1 Jahr
Oba awon were😂

Olusoji Blessing-Ojovor 1 Jahr
This one na mumu
Ähnliche Videos
1:13
Sensitive content
Portable don cast Dj Chicken former babe, he say Sewa wan fvck am when she leave Chicken 😭😭😂😂😂 some girls no get level at all
last born
84,289 Aufrufe • vor 6 Monaten
1:25
Sensitive content
Carter efe don go carry DJ chicken for house 😂😂
Oyindamola🙄
31,721 Aufrufe • vor 1 Monat
