Loading video...
Video Failed to Load
Do Ebonyi People use Twitter ?
49,526 views • 1 month ago •via X (Twitter)
78 Comments

First New Age superstar from Ebonyi

As you dey discover me make sure to listen to me new album, 💿

I need support from my Ebonyi brothers is better than do Ebonyi people use twitter.

And if I go that route you won’t actually engage

That's not true but one love brother see you at the top ❤️

Keep supporting bro

oga Tekno and patoranking are from ebonyi , you no first

I want you to come count more

okay okay, obedo, hugo , Evado and caftan

You're not the first, Tenski is from Ebonyi too

Wow

Not first superstar but a superstar Before u their are people like Patoranking Tekno Splash baby Humblesmith Etc . Above all, God bless your talent and make u global so we will celebrate more!!!.... Cheers and love 🍻 🖤

Love keep the love coming

We’re here 💯

Nwanne for life

Superstar choke for Ebonyi, Just do a song with @caftenofficial make you see motion for the town

@caftenofficial I Dey on motion o love Caften btw

Only if you know how many Artists wey from Ebonyi, well na engagement you the find

Tell about them

@IFYwf You're a kid of yesterday tekno and patoranking are both from Ebonyi state evado is from Ebonyi state

@IFYwf Wow I never knew

Tekno.. Patoranking na what?

Na OGs

@nzelink1 Evado nko? Bigger you though, I'm rooting for you brother.

@nzelink1 Love you my bro Stick with me

@nzelink1 I dey with you baba. Thanks for putting in so much energy in the quest to get Ebonyi on the map. I'm super proud of you.

@nzelink1 Proud of my home

We get @patorankingfire @alhajitekno @humblesmiths @whalemouth1 You go soon join them

@patorankingfire @alhajitekno @humblesmiths @whalemouth1 Amen I want the number to be bigger than this

You no get respect oooo , so your governor no big again for your eye.

lol 😂

We dey here. Izzi to the core.

One love, let’s get to the top

If he's first son from Ebonyi, How about Pato, Tekno and Evado? My first time hearing your music thou but wish you good luck nwanne No go too dey buga o

Keep supporting Nwanne and I no buga oo

You'll go far no worry. Ur style dey okay👍 Make I follow you, follow back nwanne ❤️❤️

What's that supposed to mean ..

Wetin to know

@TheEastGuy1 E no dey hard to spot ikwo man See caption.

@TheEastGuy1 You know the matter

Shut up fool

Nice meeting you

Na lie what about tekno and pati

Oh their from there ?

Go do your research

Yeah sure they do…

Oya keep the support coming

I was at the black house for your EP album listening!!!! Real recognize Real #mashup #ghettoyouths

Don't play bro

At all oo

U Dey wyn 😂

I can’t whyn my people na

I no the world will deny me

You are not the first @Ifeanyiobidient is from Ebonyi

@Ifeanyiobidient Is he an artist

@Ifeanyiobidient I relied your tweet

Evado self wey be my favorite artist no dey make mouth like you 🤔

Do I make mouth ?

You dey wyn? 😂 Mutuals jorr

Get in joor 😂

Ajee we full here lowkey

Let’s go high key

Nonsense

Not at all

Bro you’re good

Bless you geeski stick with me till I win

This your partn of music nor warrant you to be smoking like who nor fit do without weed. De take am easy btw nice song tho

Thanks bra keep the support coming

🚶♂️

Moving man

Ebonyi amaka

Too sweet

I'm here

You’re welcome my bro

I have followed you already abeg improve from your caption.

Come make we follow freestyle, na just person no de post him sef for internet 🤦🏽

Na una day make people they insult una so takno pataronking and the Mavin record guy is from where??? And OGB cultist

We go soon many, you go lost count
Related Videos
Anambra people slaughtered 13 Ebonyi indigene residing in Anambra state.
Ayo
29,168 views • 1 year ago
