Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Do girls like this really exist?😂😭
45,774 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 41

Omo my babe mehn, she be goat

So u leave human being go date animal?

Them no exist for Nigeria except Abroad

Lmao Dey play o

😂😂😂na so them Dey do oo, these girls sha

U no Dey part?

@OdubuBright This girl dey worry😂

Yes, they Exist.

Omo

Yes o

In movies and content yes.

Why not kpai him instead, shioor🤣

Na run I use comot my last relationship

She wan kpai u

They are both finished 😁😁

She kiss am for the ending?🥺

I go just quit relationship 😂😂

Yes now See you 😂😂

YOU CAN FIND THEM IN YOUR DREAMS

Lol you never jam last born

Chaze don see shege 😂😂

"I wish I was single eating Pringles"😂😂😂

I hate when girls whine too much Like bro shut tf up

I don't think so 🤔

@Dami_Foreign I follow back immediately try me @sir_dieeq

enter benue state you go see dem

Yes

Weight of my what 😭😂

😂😂😂

I can't show her

oloribu omo🤣🤣🤣

Na mumu

Dem plenty

Best type of girls

Dem go still cheat lmao

Not all

Yes but only for movies

Like I'm boiling already just by watching this and this is a reality for some guys

Only in skits

🤔

Is normal na
Похожие видео
Sensitive content
Her transformation wow, loyal men like this do not exist anymore. 😭😭🥺❤️
Mami Amah 🎀
17,334 просмотров • 4 месяцев назад
