Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Dodoyo gbodo jiii 🫡
17,058 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

take the journey

Make I even on your notification 😂😂😂

This shit dey sup real, my ex back for 100l i dey delsu she dey unilag , our birthday na just 2days apart , my own she and her friends call me dey sing, issorite her own sapa one finish me that period i send this babe 6k wey take me 4 hours to withdraw and send through ecobank..

Na Tactics.. women are naturally emotional while men are to be logical, Almajiri want men to be emotional so bad so they can be used because the moment a man ma is emotional he’s no more a man, being yourself by being logical triggers Almajiri 😆

@MkoTheComedian make I con ask you? Who person fit date sef coz as a bobo you fit identify between Almajiri and a responsible girl until you enter the relationship

Awon jagun jagun gang

Dodoyo go dance gbeduu 😂😂😂

"f'obo jagun" 🤣😂 @Mr_SuperioRR

Haha 😂 when you didn’t do the needful you can ask @officialderrikk

This is real Life sh**t
