Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Does Gehgeh usually smoke?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

66,114 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

36 Kommentare

Profilbild von Jay โœ˜
Jay โœ˜vor 1 Monat

E Dey sabi get info ehn๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐”ธb๐•’๐•ซ๐•ซ
๐”ธb๐•’๐•ซ๐•ซvor 1 Monat

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Tayolee
Tayoleevor 1 Monat

With the kind of takes geh geh has, you cant deny that he smokes

Profilbild von khalifa jnrโค๏ธ๐Ÿ’™
khalifa jnrโค๏ธ๐Ÿ’™vor 1 Monat

You think say na normal head he the take do this things ?

Profilbild von Dr.Charles
Dr.Charlesvor 1 Monat

Iโ€™m sure he does but I canโ€™t prove it ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von OLAWALE
OLAWALEvor 1 Monat

You think say na humidifier fill him studio?

Profilbild von Ola
Olavor 1 Monat

Bro don inhale wattin no good ๐Ÿ˜’ Anyway make dem give ham belt use for him Boxer....

Profilbild von รŠZรŠGรŠ ๐ŸŒฟ
รŠZรŠGรŠ ๐ŸŒฟvor 1 Monat

Watin Concern "Hola Mi Amor" for this matter naw..

Profilbild von I'm CFC
I'm CFCvor 1 Monat

Thank God this guy no dey smoke join

Profilbild von Escan
Escanvor 1 Monat

Iโ€™m waiting for Part 9 from Mr P Them just Dey act series

Profilbild von Ekun๐Ÿ’Ž
Ekun๐Ÿ’Žvor 1 Monat

That na animal and betrayer joor ๐Ÿ˜‚ Nothing wey you wan tell me

Profilbild von Trenches_Ajebo
Trenches_Ajebovor 1 Monat

The amount of body pains dis guy go dey take after making videos ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜†

Profilbild von Big Ray
Big Rayvor 1 Monat

Be like Where all this energy dey come from abeg

Profilbild von maryam๐ŸŒบโ™ก
maryam๐ŸŒบโ™กvor 1 Monat

No be usually Na normal thing,e dey smoke wetin no good cus a normal person won't behave like this

Profilbild von Sa Sanz
Sa Sanzvor 1 Monat

Probably o

Profilbild von NYAMTIV A RAPHAEL
NYAMTIV A RAPHAELvor 1 Monat

I wonder where he normally gets all this strength from, what could it be if not weed๐Ÿ˜‚

Profilbild von Favourlee ๐Ÿ
Favourlee ๐Ÿvor 1 Monat

Low-key he fit dey crack

Profilbild von ีแ’ชIแ—ฐ
ีแ’ชIแ—ฐvor 1 Monat

We don tire to reason with you ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Slot junior
Slot juniorvor 1 Monat

@InsightBoxt5jl That guy don craze ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜น

Profilbild von Dรถpaminรซ๐Ÿง 
Dรถpaminรซ๐Ÿง vor 1 Monat

Na only kpo fit give person this kin energy

Profilbild von Evans Emeka
Evans Emekavor 1 Monat

I swear these ghe ghe they smoke cana

Profilbild von World Best
World Bestvor 1 Monat

Geh geh na cruise nation๐Ÿ˜‚

Profilbild von Smith Wayne
Smith Waynevor 1 Monat

So people way dรจy smoke no be human being Abi 98% of guyโ€™s smoke ๐Ÿ’จ prove me wrong im active

Profilbild von Amadi2oha
Amadi2ohavor 1 Monat

Abeg if person the insult you, com call you jude, wetin e mean?

Profilbild von Caleb
Calebvor 1 Monat

Whonthe supply geh gey weed ahbeg ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von SURE TIPS
SURE TIPSvor 1 Monat

Iโ€™m very sure he does

Profilbild von Zara Boss ๐Ÿ’ฐ๐Ÿ
Zara Boss ๐Ÿ’ฐ๐Ÿvor 1 Monat

Him dey dey on crack normally.

Profilbild von ๐ŸŽ 
๐ŸŽ vor 1 Monat

aswear geh geh is on things on things ๐Ÿ˜‚

Profilbild von PceelightCFC๐ŸงŠ
PceelightCFC๐ŸงŠvor 1 Monat

Baba fit dey take wetin pass smoke which one "Hola mi amor " for Psquare matter ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Iamowolabi
Iamowolabivor 1 Monat

Na pills he dey take

Profilbild von Star Lord โญ
Star Lord โญvor 1 Monat

He no dey smoke , any for the bag

Profilbild von Josh
Joshvor 1 Monat

You think say you de wise got me ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ebys'Lady
Ebys'Ladyvor 1 Monat

He Dey chop Akpu join am too

Profilbild von VIC
VICvor 1 Monat

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Valentine๐Ÿฆ๐Ÿฆ
Valentine๐Ÿฆ๐Ÿฆvor 1 Monat

If to Gehgeh na pastor, he go dey dangerous pass Odumeje

Profilbild von MILES WRLD
MILES WRLDvor 1 Monat

Werey๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos