Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
So nobody fit help me catch GehGeh😭🤣
37,266 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

this guy no fit zee heaven once 😂😂😂

Make Carter Efe help me set match with am paste am wetin no good. He too useless 🤧

You mean GehGeh as fra Abi 😅

E dey my area

Toto is a kind of food 😹😹

To my Ladies;Geh Geh's teaching is really benefiting not just Guys but also the ladies especially the Young Ones,a Ladies Pride is her Purity and Prof @official_Gegeh's teaching is reinforcing that idea. So anytime u see a Geh Geh Vedio eh,b Glad. 🌚👀

Nothing you want tell this guy at all 😂

I just like the way gehgeh take foolish. Na joygiver 😅

Watin you won do am

Geh Geh is extremely funny 😂

Make person drop em location

Gehgeh life wey dun spoil already?💀😭😹🫴🏽

Buy me bread and beans Make I catch am for you

GEH GEH no dey miss 🤣🤣

This one na real crase man. See him first 😂😂😂😂

Omo 😂

Those years we nor fit talk this word 😭. Them go flog us for school. 😭

This guy fit don craze make we nor know 😂😂

Any where I catch you your mind go dey

Was that last part necessary 😂

This guy 😂😂😂

😂😂😂

Who forest he dey like this

🤣🤣

Pay me I will do that

De play

😭

I done watch this thing many times

😂😂

Permission to assume my duty as the first Toto security officer in Nigeria.. uwoo Geh Geh

😭
