Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Done ✅ Are you happy now ??
288,527 Aufrufe • vor 16 Tagen •via X (Twitter)
50 Kommentare

Now chop block frustrated fooool 😂

@SportsAnalystAI Boss u dey answer the mumu 😂😂

@sportxanalytics You dey fight person wey guide pass you, abi? Your game cut, try rest with your anger issue 😂

@menasalvator @sportxanalytics What a fool 😭🤣

No Dey prove point to fool naw You are better than this abeg

I’m not, I’m very petty 😂😂

I petty pass you Na blocking straight

Bro you no need this The screenshot is real I sabi as e Dey go Na creators credit

Sometimes bro it’s necessary

I dig just let am go . No too stress yourself

Since you boom 15k odds They've been attacking you from left, right, centre I smell nothing but jealousy

Royal rumble 😂😂

😂😂

Why punters dey attack you badly of late 😭😂

Chai they’re rage baiting you fr, discovered you during World Cup and I know how much you post 🤣. All these ones just Dey beef lmao

I’m enjoying it 👍

@shortof11 You shouldn’t have answered tbh 🤦♂️

I’m genuinely surprised you’re engaging with these people

Nah nothing serious just afternoon shenanigans 😂

Why do you have the need to prove yourself to him? 😪😤

Cause I’m bored 😂

Go watch movie

I don’t care if it’s fake or not my own problem is pls u should post games 4 us cos I wasn’t able 2 play yesterday as I just got bk 4rm d hospital 2day nd made me miss so much pls we need code Biko nd leave plenty talk 4 dumb people

You literally drop code for free on here and u boom 15k odds u no need dey answer all this people baba just give us code make we comot trenches abeg….

You won’t post games today…I’ve been waiting since morning

Hmmm

You no need prove any point na.... abeg use that time cook for us

I’m resting today bro, don’t you think I deserve it???

Omo boss well deserved.... we wait patiently 😀

Chairman leave them now Focus on us

Well he need to reply them imagine it’s your first time on his page and you see those stupid comments from those guys you definitely feel some type of way..

Bro u no need to dey answer all this haters. When ur another 15k odd go boom there big yeye eyes go open. Before ending of this year's we are clocking 1m follower inshallah baba keep growing. Another booming on is way Before ending of this week inshallah

Them Dey range Bathe you and you sef Dey off clothe😅 Na màd people Dey this app na

i swear you get chills to dey prove o, your fav subject go be mathematics😂😂

Why do you bother to reply these people? They are the same people that doubted gg2+ and are even doubting the sporty gift? They could choose to ignore but they rather call your gift fake? I mean how do you edit something so real that it looks like the real one.omo don't mind them

Him no real joor…you see person Dey win fund, you Dey find evidence. Instead make he plaster join you smh

You dey explain keh?

How person win go dey give another man problem like this, life na war looto ☹️

Omo the hate on you is too real I also like the way you Dey return energy cause WTF

U owe no one an explanation boss

Omo U no suppose to de reply dem just jejely block dem

SportX dey bored sha 🤣

Actually 😂😂

Ajeh you get time, person wey you go just block 🤦🏾♂️

Bros you no need to they explain give this mumu na!! Shay your last big win why he no say you edit the wins too 😂😂😂😂

@Timmyturne112 Some people na fool person chop millions which day he go come deh lie for una

Lmao You don’t have to prove any point to human bro He who believes should believe, he who doesn’t,. Should not..

Body dey pepper all these punters ajeh

honestly bro no need to show evidence as long as you are genuinely giving people God sees you and also your conscience is clear so bro... don't reply all messages

Inno understand why this guy de different to oga punters why dem just de think say he no real?😂 And even if he no real is that a problem nobi code you follow am for? Abi na to be detective?😂😂
