Loading video...
Video Failed to Load
Don’t be deceived, not everyone in Lagos is normal🤣😭🤣😭😭
889,920 views • 3 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Dr Farouk3 years ago
Kindly take note 💯🔥💯

Drey 🥷🛸✨3 years ago
Where you crase end, na there some people own dey start. Never forget! 😂😂😂

Dr Farouk3 years ago
Legit o 💯💯

AYO Jesusetemi Pharez 🇳🇬3 years ago
Wetin be this, wetin be this, wetin be this

Dr Farouk3 years ago
How many times you wan talk wehtin be this bro 🤣🤣

Mrs Amodu 🥰3 years ago
Opor😂😂😂 e get wetin u no fit see for Lagos 😔

Dr Farouk3 years ago
Yes o

Daddy. 😎3 years ago
Wtf did I just watch 😂 😂

Dr Farouk3 years ago
🌚😀

Olanrewaju Omooba🦂3 years ago
Na the conductor wey turn passenger part off me pass 🤣🤣🤣🤣
